DONALD TRUMP

49 Results / Page 4 of 6

Background

Sport Yarns

Trump Reject $1,000 World Cup Ticket, Say E Too Expensive

By: Jolayemi Olajide US Presido, Donald Trump don scata table say, even im sef nor go pay $1,000 ticket price to watch USA vs Paraguay for 2026 World Cup opener. Di tournament go start June 11, with US, Canada and Mexico as co-host, while USA go begin dia campaign for Los Angeles on June 12. Trump tell media say im no even know say ticket reach dat amount, but imĀ  […]

todayMay 8, 2026 18

obodo oyinbo

Trump Extend Israel-Lebanon Ceasefire

By: Esther Ayoola U.S presido, Donald Trump don announce, say Israel and Lebanon ceasefire go continue for another three weeks afta dem hold tuks for White House. According to trump, for di peace deal to last, e go sti need plenty support from Washington especially to help disarm Hezbollah. Trump con sti go yarn for BBC say, everything wey im dey do, dey show positive result. When tori pipo ask […]

todayApril 24, 2026 18

obodo oyinbo

Trump Delete Im Jesus-Like AI Image After Gbasgbos Online

US Presido Donald Trump don delete im Ā AI-generated picture post, for im Truth Social page, wia im dey do Ā like Jesus Christ dey touch sick man with light . Religious leaders for US on Monday condemn di image, say na blasphemy and dat e dey disrespectful to Christians. Di senior man later delete di pics on Monday after di gbagbos, and reports say di post cause strong public anger. Trump […]

todayApril 14, 2026 12

obodo oyinbo

US Vice Presido Land Enter Pakistan For Iran Talks

US Vice Presido, JD Vance land for airbase near Islamabad on Saturday, ahead of negotiation with Iran to end Middle East war. Iran delegation wey pass 70 people, wey parliament speaker Mohammad Bagher Ghalibaf lead, reach Islamabad first under tight security. Di Vice presido yarn say US dey ready to open hand if Iran negotiate well, but if dem wan play game, US team no go soft. As for Iran […]

todayApril 11, 2026 22

obodo oyinbo

Trump Call Out Iran Say Dem Need To Do More For Di Strait Hormuz

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump say like dis Iran dey do ā€œvery poor jobā€ for how dem dey handle oil wey dey pass through di Strait of Hormuz. Im tuk dis one for public statement, say Iran nor dey match di agreement wey dem agree. Even though say oil don dey pass di Strait of Hormuz, say di ceasefire agreement never show full workings.

todayApril 10, 2026 13

obodo oyinbo

UN To Vote On How To Open Hormuz Strait, Trump Give Iran Deadline

By: Esther Ayoola Say like dis UN Security Council go vote to address do mata of di middle east, on how dem go unblock di Strait of Hormuz. Say nobody go use force, even for defense, but di aim na to find solution. Dis vote go hapun few hours before Donald Trump 8:00 pm deadline for Iran to make deal or U.S go destroy im power plants and bridges. Bahrain, […]

todayApril 7, 2026 15

obodo oyinbo

Trump Give Iran Deadline, Make Deal Or Risk ā€˜One Night’ Strike

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump don drop some micro soft words for White House on Monday say e fit finish Iran ā€œfor one nightā€ if dem no make deal before im deadline. Say di deadline na 8pm Washington DC time on Tuesday (12am GMT Wednesday). Addressing state media, Trump say e believe some reasonable leaders for Iran dey negotiate for ā€œgood faith,ā€ but e no sure how di […]

todayApril 7, 2026 15

obodo oyinbo

Trump Hold Back Iran Attack Say Peace Tuk Dey Go Well

By: Esther Ayoola US Presido, Donald Trump say like dis now, e go delay attack for Iran energy plant, by 10 days, reach April 6, and dat, di peace tuk dey go well. However, ogas for Iran dey yan newspipo say, US peace plan, dey one-sideded and e nor fair. Pakistan Foreign Minister Ishaq Dar say dem tanda for centre dey tuk to U.S. and Iran, to try stop di […]

todayMarch 27, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds