obodo oyinbo

Middle East War, Iran, US Near Peace Deal

todayAugust 6, 2026 5

Background
share close

By: Esther Daniel

Iran don yarn say dia agreement with Oman to reopen Strait of Hormuz don nearly set finish after both countries agree on di route wey ships go dey follow.

US Presido Donald Trump still dey tok say America and Iran dey discuss matter, and im say e prefer make dem settle am with dialogue instead of war.

For anoda side, Yemen Houthis claim say dem attack two Saudi oil tankers one near Yanbu Port for Red Sea and anoda one for Gulf of Aden.

Meanwhile, Israel don fire heavy air strike for southern Lebanon after two of dia soldiers kpai for explosion wey happen for Majdal Selem

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds