obodo oyinbo

President Trump Rake Say Na US dey Control Di Strait Of Hormuz

todayAugust 12, 2026 3

Background
share close

By: Yusuf Abuh

US Presido, Donald Trump like dis dey rake say, di situation with Iran dey go fine, claiming say US forces naim sti dey in total control of di Strait of Hormuz.

US military also fire two Hellfire missiles inside on steering part of one Panama-flagged cargo ship wey dey try enter Iranian port after di vessel ignore warnings.

Iran, meanwhile, don demand make US end di war and blockade, release Iran money wey dem put for freeze and agree to regional ceasefire before dem reopen di Strait of Hormuz.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds