News-edi 2

1831 Results / Page 34 of 204

Background

Lagos

Lagos Pay N168.2bn To 48,000 Retirees

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment say e don pay N168.2bn to more dan 48,000 retirees under di Contributory Pension Scheme since 2007. Di gornment make di disclosure on Tuesday through Facebook, as e respond to concerns from protesting retirees over pension payments. Lagos State Pension Commission say di N168.2bn na cumulative payment wey dem make to retirees across di state. Gornment say di payment cover benefits under Lagos Contributory […]

todayAugust 25, 2026 16

Lagos

Lagos Gives Traders 7 Days To Leave Ojo Hospital Area

By: Yusuf Abuh LASISMA don give traders, squatters and illegal occupants around Ojo General Hospital seven days to comot, after enforcement start on Monday. Di exercise happen along Lagos-Badagry Expressway near LASU-Iba Road junction, as LASISMA issue contravention notices to occupants of government setbacks and corridors. LASISMA General Manager Oludaisi Oso say dem take di action to restore public spaces around government facilities and keep dem for dia original purpose. […]

todayAugust 25, 2026 10

Entertainment

UAG Demands New Team For Mohbad Investigation

By: Yusuf Abuh United Advocates Group, UAG, don ask Lagos Police Commissioner Fatai Tijani to form new team to investigate Mohbad death, say e go make di probe transparent. UAG legal adviser Oluwatosin Afolabi make di call for statement as concern grow over delay in di investigation. Di group say fresh probe start April 2025 but e never reach conclusion since dem transfer am to Lagos Police Command. UAG say […]

todayAugust 25, 2026 20

Lagos

FG Cut Carter Bridge Work From 36 To 24 Months

By: Yusuf Abuh Federal Gornment don reduce di timeline to complete reconstruction of Carter Bridge for Lagos from 36 to 24 months, wi Minister of Works Dave Umahi announce am on Monday during inspection of di project. Umahi, alongside Minister of State for Works Mohammed Goronyo and lawmakers, inspect Carter Bridge and Iddo Bridge projects for Lagos to speed up di work. Di minister say dem shorten di reconstruction period […]

todayAugust 25, 2026 11

Sports

Luis Enrique Warn PSG Players Say Make Dem No Relax

By: Mariam Ajayi Paris Saint-Germain coach, Luis Enrique, don warn im players say dem must leave dia comfort zone and continue to prove themselves despite dia recent success. Enrique give di warning on Monday after PSG fight back from two goals down to draw 2-2 with Rennes for dia opening Ligue 1 match on Sunday. PSG struggle for di first half, forcing Enrique to make two changes at halftime, as […]

todayAugust 24, 2026 13

OBODO NAIJA

Veteran Yoruba Actor Taiwo Hassan ‘Ogogo’ Kpai at 66

By: Mariam Ajayi Veteran Yoruba actor, Taiwo Hassan, wey pipo sabi as Ogogo, kpai at di age of 66. Na im daughter, Kira Taiwo, Konfamate im death for Instagram Live session on Sunday. Ogogo na one of di respected faces for Yoruba movie industry, with many years of acting and contribute to Nigerian entertainment. Im death don make fans and colleagues across di entertainment industry cry wetin no good , […]

todayAugust 24, 2026 17

Lagos

Seven Kpai for Lagos-Ibadan Expressway Road Askident

By: Mariam Ajayi Seven persons don kpai while two others sustain wunjury after three motor jam for Kara axis of Lagos-Ibadan Expressway on Monday. Federal Road Safety Corps (FRSC), Ogun State Command, confirm say di crash happen around 12:03am and involve one truck, one trailer and a Mitsubishi Canter. FRSC Ibafo Outpost receive di report around 12:04am and officers reach di scene about five minutes later. All di pipo wey […]

todayAugust 24, 2026 18

obodo oyinbo

Netanyahu Swear Say Iran No Go Control Any Palestinian State

By:  Mariam Ajayi Israeli Prime Minister, Benjamin Netanyahu don swear say as long as e remain Prime Minister, e no go allow any Palestinian state wey Iran dey control to happun. Netanyahu make di statement for weekend, August 23, 2026, for message wey e post on X, as argument over Palestinian statehood continue to dey hot. E say Gaza and Judea and Samaria, wey Israel dey use refer to di […]

todayAugust 24, 2026 9

OBODO NAIJA

Tinubu Renew Tenure of NTA DG Dembos and NAN MD Ali for Three Years

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu don renew di tenure of di Director-General of Nigerian Television Authority (NTA), Abdulhamid Salihu Dembos, and di Managing Director of News Agency of Nigeria (NAN), Ali Mohammed Ali, for another three years. Tinubu’s decision come out for statement wey him Special Adviser on Information and Strategy, Bayo Onanuga, release on Sunday. According to di statement, Tinubu first appoint Dembos and Ali on October 20, […]

todayAugust 24, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds