News-edi 2

1383 Results / Page 40 of 154

Background

National

Obi Drag FG Say Dem Nor Try As Dem Put Sowore For Prison

By: Esther Ayoola Presidential candidate of di Naija Democratic Congress, Peter Obi, don condemn di decision to throw activist Omoyele Sowore inside Kuje Correctional Centre, say dat na big threat to Naija democracy. Obi make di statement on Tuesday afta a Federal High Court for Abuja on Monday order Sowore’s remand pending the hearing of his application against im earlier bail revocation order. Di court, wey Justice Mohammed Umar lead, […]

todayJune 23, 2026 17

obodo oyinbo

Reaction Continue For UK Afta Starmer Resign As UK PM

By: Esther Ayoola Reaction don continue to trail afta Keir Starmer resign as Prime Minister of United Kingdom on Monday, afta serious internal wahala break out for Labour Party. Di move don open door for quick leadership change, as former Manchester mayor Andy Burnham dey expected to likely enter Downing Street as new leader. For im announcement outside 10 Downing Street, Starmer tuk say him go sti stay small time […]

todayJune 23, 2026 12

National

El-Rufai To Throway DSS Case, Say Dem No Get Evidence

By: Esther Ayoola Former Kaduna State Governor, Nasir El-Rufai, don prepare to tell court say dem no get enough evidence against am, afta Department of State Services (DSS) close dia case for Federal High Court for Abuja. DSS dey prosecute El-Rufai on top five-count charge wey involve alleged illegal wiretapping and matter wey touch national security. Di agency accuse am say im tuk for one live interview in one sitdon […]

todayJune 23, 2026 12

National

President Tinubu Rush State Police Law Inside Naija Constitution

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu like dis unto di worwor security doings for obodo Naija, don package state police creation put inside naija Constitution send go give Senate. Di bill wan amend di 1999 Constitution so e go give legal backing for state police system across all di federation. Dis move come afta plenty calls from Tinubu make dem reform di Constitution so states fit get more […]

todayJune 23, 2026 12

National

How Ondo Church Elder Go Kpai For Inside Hotel Room

By: Esther Ayoola Ondo State Police Command don begin touch light di death of church Elder, Omotayo Fajana, whether senior man go migrimor, no body know, say dem find im body for hotel inside Akungba-Akoko. Di 71-year-old pastor bin dey town for one church programme where dem suppose install am as Baba Aladura for Church, Okerigbo. Police tuk, tuk person, DSP Abayomi Jimoh, konfam di incident and tuk say dem […]

todayJune 23, 2026 20

National

Former Delta State Govo, Okowa Beg EFCC For Im International Passport

By: Esther Ayoola Former Delta State govo, Ifeanyi Okowa, don reportedly waka go Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) office for Lagos to request for im international passport wey dem seize. According to aproko pipo inside di agency tuk say di visit na part of discussion to allow am collect di travel document so e fit travel go abroad for medical treatment. Di former govo bin get mata with di […]

todayJune 23, 2026 11

Sports

Adesanya Reject Retirement Tuk

By: Yusuf Abuh   Former UFC middleweight champion, Israel Adesanya, drop micro soft word say he no get plan to retire from MMA despite im current bad run. He tuk dis one for interview on Monday. Dis one sef na afta four straight loss, last one na when Joe Pyfer knock am out for UFC Fight Night 271 for Seattle for March.   Di losing streak also include defeat to […]

todayJune 23, 2026 14

Sports

Ogundinran Win 100m Gold for Lagos Trials

By: Yusuf Abuh   Unto di commonwealth trail for Lagos, Blessing Ogundinran wey base US naim collobi n women 100m title for 2026 Commonwealth Games National Trials for Lagos, as she run 11.12 seconds to become Nigeria new national champion. She beat young athlete Miracle Ezechukwu wey follow close behind with personal best of 11.15 seconds, while Olajide Olayinka come third with 11.28 seconds. Di race happen for Lagos and […]

todayJune 23, 2026 17

Sports

Man United Secure Land for New 100,000 Stadium Project

By: Yusuf Abuh Manchester United don announce say dem don secure most of di land wey dem need to build dia new 100,000-capacity stadium. Di club talk say dem buy  25-acre site near dia current Old Trafford home ground. Dis land deal na big step as e go help dem move closer to plan of building one of di biggest stadium for Britain.

todayJune 23, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds