Blog horizontal

Background

OBODO NAIJA

State Police Matter, Retired Security Oga Gets Different Views

By: Emmanuel Ariyo-David Some retired military and police ogas don tuk  dia own tuk about how much power gofnor suppose get if state police start, with fear say some go fit abuse di system. Like dis Gofnors dey push make dem get more constitutional power to get state police Last week for Abuja, top lawyers, Attorneys-General and security chiefs meet under Nigeria Gofnors Forum Secretariat to discuss how di new […]

todayJune 24, 2026 19

Sport Yarns

FIFA World Cup Golden Boot Race Hot

By : JolayemI Olajide Race for the 2026 FIFA World Cup Golden Boot don hot up after second round of group-stage matches finish, with Argentina captain Lionel Messi leading the scorers table. The eight-time Ballon d’Or winner don score five goals and never record any assist so far. Messi start the tournament with hat-trick before adding two more goals for Argentina second group game.

todayJune 24, 2026 42

OBODO NAIJA

Akpabio Open National Assembly Door For Four New Senators

By: Emmanuel Ariyo-David Senate Presido Godswill Akpabio on Wednesday swear in four new senators wey win di recent bye-elections wey INEC conduct. Di lawmakers na Olaka Nwogu of PDP for Rivers South-East, Envulu Anza of APC for Nasarawa North, Ikeje Asogwu of APC for Enugu North and Dayo Faduyile of APC for Ondo South. Dem enter Senate after last Saturday bye-elections wey happen to fill vacant seats for di four […]

todayJune 24, 2026 13

south west

Ogun Police Gbab Two Suspected kidnapers

By: Emmanuel Ariyo-David Operatives of Ogun State Police Command don go kpai two suspected kidnappers and recover gun, cash and other items during one follow-up operation linked to di rescue of one kidnapped victim. Police talk say na officers from di Anti-Kidnapping Unit carry out di operation as part of efforts to fight kidnapping and other violent crimes for di state. According to statement wey police spokesman DSP Oluseyi Babaseyi […]

todayJune 24, 2026 15

Lagos

LAGOS ON CLEAN-UP MISSION, Throw 13 Pipo Inside Jail

By: Emmanuel Ariyo-David Any kind person wey dey play with Lagos State Gornment, dey on  along tin oh, like dis environmental law kramp some pipo for Oshodi. Magistrate court for Bolade, Oshodi don sentence 13 pipo to three months imprisonment each say dem go throw dia dirty yayaayaa for area, wey dey illegal .   Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, naim dey dey konfam say all 13 […]

todayJune 24, 2026 20

south west

NDC Turn Main Opposition As Lawmakers Switch Sides

By : Jolayemi Olajide Di political landscape for Edo State House of Assembly don witness massive shake-up as di Nigeria Democratic Congress (NDC) don emerge as di new major opposition party. Dis development follow di movement of three lawmakers who officially dump di All Progressives Congress (APC) and di Peoples Democratic Party (PDP) to join forces with di NDC. Edo NDC Chairman, Babatunde Olukoga, don submit a letter to Speaker […]

todayJune 24, 2026 19

south west

 Oyo Lockdown! Gov. Makinde Impose 16-Hour Curfew For 10 Local Government Areas

By : Jolayemi Olajide Security wahala don reach boiling point for Oyo State as Governor Seyi Makinde don officially declare 16-hour curfew for 10 local government areas wey dey border di Old Oyo National Park. Di new order, wey start today, Wednesday, June 24, 2026, mean say nobody suppose dey outside between 4:00 p.m. and 8:00 a.m. The curfew go last for at least 48 hours as security agencies intensify […]

todayJune 24, 2026 41

Sports

England And Ghana Share Point

By: Yusuf Abuh England and Ghana play 0–0 draw for tight Group L match, as both sides battle hard but nobody fit break goal for either end. England national football team control possession plenty, but Ghana national football team stay very compact for back and block all central attack well well. England get big chance for 18th minute when Harry Kane try finish from close range, but Ghana defence clear […]

todayJune 24, 2026 17

obodo oyinbo

Sri Lanka Military To Fight Mosquito

By: Yusuf Abuh Nor be small thing oh, say like Sri Lanka don deploy im military to fight mosquitos, say di mosquito dey misbehave dey spread on deadly  fever wey dem dey call, Dengue fever, say na 1,000 don get dis sickness. Di office of Presido Anura Kumara, explain, (dat if dem leave di mosquito, di mosquito go show dem sege) say army dem don send now, but e get […]

todayJune 24, 2026 35

OBODO NAIJA

President Tinubu Hail Naija Youth

By: Yusuf Abuh Wi oga Presido, Bola Tinubu on Tuesday tell don go rake full newspaper paper say naija na cool place for computer business. Tinubu yarn dis one when e receive Mastercard delegation for State House, Abuja, where dem present plan to do do computer training for 5 million small businesses According to baba sayi young pipo for Nigeria sabi computer oh, say di rest world dey choir practice […]

todayJune 24, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds