Blog masonry

Background

obodo oyinbo

Presido Faye Become New Chairmo of ECOWAS

Senior man Presido of Senegal, Bassirou Faye, don become di new Chairmo of ECOWAS. Dis one na after election inside di 69th Ordinary Session of Heads of State and Government meeting wey happen for Sierra Leone on Sunday. Faye take over from Sierra Leone Presido, Julius Maada Bio, wey bin dey lead di regional body before now.

todayJuly 20, 2026 21

Sports

Spain Beat Argentina 1-0 for World Cup Final

Spain don win di 2026 FIFA World Cup after dem beat defending champions Argentina 1- kondo for extra time in Sunday’s final. Na substitute Ferran Torres score di only goal of di match to give La Roja their second World Cup title, 16 years after dem first lift di trophy for South Africa in 2010. Argentina goalkeeper Emiliano Martínez make plenty important saves, but Enzo Fernández red card late for normal time leave di South Americans with 10 players. Spain […]

todayJuly 20, 2026 27

Sports

Akor Adams Don Ready For Venezia Medical As €16m Transfer Near Finish

By: Esther Daniel Di Super Eagles striker Akor Adams dey expect to do im medical test with Italian Serie A club Venezia dis weekend as im transfer dey close to completion. Venezia don already agree deal with Spanish club Sevilla to sign di Nigerian forward. Sevilla go collect €16 million as transfer fee for di 26-year-old striker. To show say di move almost complete, Sevilla no go include Adams for their squad wey go play friendly match against Wislaw Krakow […]

todayJuly 17, 2026 29

OBODO NAIJA

ADC Question Tinubu Fitness, Raise Alarm Over Gornment Appointment Wahala

By: Esther Daniel African Democratic Congress (ADC) don raise alarm over wetin e describe as appointment wahala for Presido Bola Tinubu administration. Di party say National Assembly suppose investigate whether di Presido still dey fit to perform di duties of im office. According to statement wey National Publicity Secretary, Bolaji Abdullahi, sign, one man wey presidential directive remove from office still dey occupy di position and hold meetings with top gornment officials. ADC say di development dey raise serious questions […]

todayJuly 17, 2026 27

OBODO NAIJA

NBA Promise Free, Fair Election As Security, Foreign Observers Go Monitor Poll

By: Esther Daniel NBA President, Mazi Afam Osigwe, don say security operatives and foreign observers go monitor di association election to make sure say di process dey transparent and fair. E talk say dem invite di independent observers so dem fit give objective report after di election. Osigwe also clear fear of election rigging and deny allegation say e dey support or impose any candidate. Di three candidates wey dey contest to succeed am na Olumuyiwa Akinboro (SAN), Lateef Omoyele […]

todayJuly 17, 2026 19

OBODO NAIJA

Falana Drag FG To Court Based On Dia House Sharing Format Judges

By: Esther Daniel Human rights lawyer, Femi Falana, don threaten to drag di Federal Government go court over di luxury houses wey dem hand over to judges for Katampe area of Abuja. Inside statement, e explain di  gesture as see finish and e no follow any law because other public servants no benefit from am. Falana talk dis after e watch di handover ceremony for television, saying di action dey raise serious legal questions. Di senior man lawyer insist say […]

todayJuly 17, 2026 21

Sports

FIFA Pick Vinčić to Officiate Spain vs Argentina Final Showdown

By: Esther Daniel Slovenian referee Slavko Vinčić go dey handle di big stage on Sunday as FIFA pick am to officiate di 2026 World Cup final between Spain and Argentina. Di 46-year-old go become di first Slovenian referee wey go take charge of a World Cup final and di 23rd official for history to get di honour. FIFA Chief Refereeing Officer, Pierluigi Collina, give Vinčić di news during an emotional meeting wey FIFA record on video. Di referee, wey come […]

todayJuly 17, 2026 22

south west

Ogun State Extend Work Break And To Pay ₦10,000 Transport TFare For Workers

By: Esther Daniel Ogun State Govo, Dapo Abiodun, don approve make di one-day-off-duty work palliative for eligible public and civil servants continue for di state. Di govnor put dis one or news statement give news tatafos for Ogun state. According to di govo Abiodun, di measures na to reduce di burden of transportation costs on workers and encourage dem to continue providing efficient and quality service to di people of Ogun State. Di govnor still approve make gornment continue to […]

todayJuly 17, 2026 25

OBODO NAIJA

Malami Put Weight Say Im Must Fight Appeal Court Order Wey Seize Im 48 Properties

By: Yusuf Abuh Former Attorney-General of di Federation and Minister of Justice, Abubakar Malami, SAN, don announce say e go challenge di Federal High Court judgment wey order final forfeiture of 48 properties wey authorities link to am. For statement wey im Special Assistant on Media, Mohammed Bello Doka, release, Malami say e respect di court but e no agree with some parts of di judgment.   Di decision come after Justice Joyce Abdulmalik of di Federal High Court for […]

todayJuly 17, 2026 22

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds