Blog masonry

Background

National

Wike Ban Cars For Abuja Green Areas

By: Mariam Ajayi FCT Minister Nyesom Wike don order immediate ban on cars and other unauthorised business for green area, park and garden across Abuja. Wike also order di touchlighting into civil servant wey allegedly dey approve conversion of recreational and protected area into car dealership. Di FCT Administration announce di directive on Wednesday, saying di move dey aimed at enforcing Abuja Master Plan and stopping illegal development. Di decision come as concern dey rise over flooding and indiscriminate development […]

todayAugust 19, 2026 15

OBODO NAIJA

Naija Begin Send Onion Give Ghana

By: Mariam Ajayi Nigeria don lift suspension on onion exports to Ghana, clearing di way for immediate resumption of cross-border onion trade between both country. Di National Onion Producer, Processor and Marketer Association of Nigeria say di decision follow consultation with trade pipo, diplomatic authority, ECOWAS and other stakeholder. NOPPMAN President, Alhaji Aliyu Isah Maitasamu, na im announce di decision for public notice dated August 19, 2026. Di association say dem suspend di export earlier because of problem wey Nigerian […]

todayAugust 19, 2026 13

obodo oyinbo

US Coast Guard Comot 12-Year Restriction On Top Nigerian Ports

By; Mariam Ajayi Nigeria don score major victory for maritime sector as United States Coast Guard don lift 12-year security restriction wey dey affect vessels coming from Nigerian ports. Minister of Marine and Blue Economy, Adeboyega Oyetola, say di development show say Nigeria don make serious progress in maritime security and implementation of international port safety standards. Di restriction wey start for 2014 had made vessels wey call at Nigerian ports face extra inspections and security checks before entering US […]

todayAugust 19, 2026 9

obodo oyinbo

Drone Strike kpai Six Pipo For Gaza

By: Mariam Ajayi Gaza City don turn scene of panic after drone strike knack one police post, kpai about six pipo,  and wunjure several others. Di attack happen for busy hours for central city, close to di municipality and one park wey childrensis and other residents dey gather. Local paramedics say di casualty figure fit rise as emergency workers dey rush victims wey wunjure for treatment. Earlier, another attack knack one motorcycle for Nuseirat refugee camp, kpai one pesin, kon […]

todayAugust 19, 2026 10

Sports

Man United Table £60m For Baleba

By: Mariam Ajayi Manchester United don make initial £60 million offer for Brighton midfielder Carlos Baleba as dem continue to strengthen dia midfield ahead of di new season. United bin try sign di Cameroon international last summer but Brighton valuation wey pass £100 million make di deal no happen. But Baleba price don drop significantly and after United fail to sign Matheus Fernandes, dem don return for di midfielder again. Brighton valuation still dey above United offer, but both clubs […]

todayAugust 19, 2026 13

Local

Gunmen Kill 24 People For Plateau Community

By; Mariam Ajayi At least 24 people don die while several others sustain injuries after gunmen attack Binper community for Mangu Local Government Area of Plateau State. Residents say di attack happen between Monday night and early hours of yesterday. One eyewitness, Daniel Musa, say di heavily armed attackers move from house to house, forcing dia way inside homes. E say di gunmen attack residents wey dey sleep, leaving many people dead and others injured

todayAugust 19, 2026 8

OBODO NAIJA

FG Say Petrol Subsidy Removal Generate N15.8tn

By : Jolayemi Olajide Federal Government yarn on top the removal of petrol subsidy and unification of foreign exchange market don generate additional N15.8 trillion for Federation between June 2023 and December 2025. Minister of Finance Taiwo Oyedele disclose dis on Wednesday for media briefing on government reform scorecard, saying states and local governments get di bigger share of di money. Oyedele explain say di subsidy savings no dey appear as separate line for Federation Account, but di gains show […]

todayAugust 19, 2026 11

obodo oyinbo

Canada Open Door For 1,000 Foreigners To Get Permanent Residence

By: Kofoworola Olayinka Canada don open another door for foreigner as immigration authority invite 1,000 pipu to apply for permanent residence through di Express Entry system on August 18, 2026. Di lucky 1,000 candidate na pipu wey rank among di highest eligible applicant under di Canadian Experience Class, giving dem chance to start dia journey to permanent residence. Di selection happen on August 18, while immigration authority use submission date and time to settle cases where candidate get di same […]

todayAugust 19, 2026 7

Sports

Okocha Tuk Why Nigeria Nor Dey Qualify Go Major Tournament

By: Kofoworola Olayinka Former Super Eagles captain Austin Okocha say Nigeria dey struggle cause dem nor  get proper home ground since di national team stop to dey regularly play match for Lagos. Okocha tuk dis one for OBI One Podcast, as e remember how Nigeria fail to qualify for di 2006 World Cup after dem draw 1-1 with Angola for Kano. Di former Bolton midfielder say playing such important match for Kano make di player feel like foreigner for dia […]

todayAugust 19, 2026 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds