OBODO NAIJA

770 Results / Page 7 of 86

Background

OBODO NAIJA

Obi Press Yans say hin do any Crede doings for office

By: Mariam Ajayi Seniorman presidential candidate of the Naija democratic Congress, Peter Obi don use hand role head insist say hin no borrow or issue any bond for Anambra during hin eight years as governor. Im fire dis mata for  TV sit down tuk,  even as di anambla gornment dey release evident, Obi say, when e comot for office for March 2014, hin settle all salaries, pensions, gratuities or verified […]

todaySeptember 25, 2026 17 1

OBODO NAIJA

Wike Deny Say He Rig 2023 Election For Tinubu

FCT Minister, Nyesom Wike, don deny allegate say e rig 2023 presidential election for South-South to favor Presido Bola Tinubu against Labour Party candidate, Peter Obi. Wike tok dis one for TV siddon tok with tori pipo for Abuja, on Wednesday say dat allegate na anyhow tok wey no hold water, say na just social media gist wey dey spread. E say di election results come from strategy wey dem […]

todaySeptember 24, 2026 15

OBODO NAIJA

Tinubu Reforms Dey Make Airfares Come Down

By: Mariam Ajayi Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, say Tinubu reforms for aviation sector don make airfares come down. E tuk say  dis move don attract new airlines plus aircraft enter Nigeria market. Keyamo talk this for Abuja as Naija aviation market now rank fourth-largest for Africa, with more than 18.8 million domestic and international passengers recorded for 2025. FAAN say di figure represent 11.9 per cent […]

todaySeptember 23, 2026 13 14

OBODO NAIJA

Federal Gornment Nor Give Me 50 Billion Naira – Seyi Makinde

Oyo State Govo, Seyi Makinde don accuse Federal Capital Territory Minister, Nyesom Wike say he dey drop banga. Makinde tok dis one on Tuesday for Makinde/Daura 2027 Presidential Town Hall meeting for Katsina, say Oyo State Gornment no receive any N50bn from di Federal Gornment, say na di state gornment use dia money take upgrade di Ladoke Akintola International Airport for Ibadan. Remember say, Wike do interview with tori pipo […]

todaySeptember 23, 2026 15

OBODO NAIJA

FG Give Committee Free Hand To Torch Light Di Death Of 37 Pipu For Niger

Federal Gornment don give di 10-pipu committee full hand to touchlight how 37 pipu wey Nigerian Security and Civil Defence Corps gbab for Niger State take kpai on Thursday, September 17. Interior Minister, Olubunmi Tunji-Ojo, tok dis one for Abuja on Tuesday, September 22, saying di committee fit bring experts, check documents and facilities, visit places connected to di matter. E say di committee fit also ask members of di […]

todaySeptember 22, 2026 17

OBODO NAIJA

Anyim Say Tinubu No Need Dey UNGA Every Time

Former Senate Presido, Pius Anyim say Nigerians know say Presido Bola Tinubu dey on short leave, as e defend di Presio absence from di ongoing United Nations General Assembly for New York. Anyim tok dis one on Monday, say Tinubu fit send Vice Presido, Kashim Shettima to represent Nigeria for di UN meeting. E say UNGA no be only di main General Assembly, as e say UNGA no be only […]

todaySeptember 22, 2026 18 32

OBODO NAIJA

Federal Gornment Say NEPA Bill Nor Go Increase

Minister of Power, Joseph Tegbe, tok on Monday for Abuja say Federal Gornment no get plan to increase electricity tariff, as gornment dey focus to improve power supply and fix problems for di electricity sector. Tegbe make dis statement for media meeting for Abuja to mark im first 100 days for office, covering June 8 to September 16, say gofment no wan put extra money on NEPA bill. He say […]

todaySeptember 22, 2026 14

OBODO NAIJA

NSCDC Bust Illegal Juice Factory For Badagry, Gbab Two Women

Operatives of di Nigeria Security and Civil Defence Corps, NSCDC, don raid illegal juice factory for Aradagun area of Badagry, Lagos, and arrest two women. Di factory wey dem dey produce drink wey dem call Barkas Juice, dey Talabi Onilegbale Street, Aradagun, Olorunda LCDA, and NSCDC operatives discover am on September 19, 2026, around 9pm. Di two women, aged 48 and 50, bin dey di factory when NSCDC operatives from […]

todaySeptember 22, 2026 15

OBODO NAIJA

Niger Gornment Wan Lift Curfew For Minna

By: Mariam Ajayi Niger State Gorment don lift di curfew wey dem impose for Minna, after days of tension and unrest over di death of 37 pipu wey dey NSCDC custody. Na Gofnor Umaru Bago announce di decision on Sunday, September 20, during a three-day prayer for di victims. Di curfew bin come after protests and destruction of property following di deaths, while touchlighting sti dey go on to find out […]

todaySeptember 21, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds