OBODO NAIJA

770 Results / Page 8 of 86

Background

OBODO NAIJA

We Don Handle Election Problems Before Election Day

By: Mariam Ajayi INEC Chairman tok say any administrative or field palava wey show before election day, di Commission don already tackle am from di beginning. E make di statement as e dey explain how INEC prepare to make sure say di election process run smoothly. According to am, di Commission no wait make di problems become bigger before dem take action.

todaySeptember 21, 2026 21

OBODO NAIJA

Naija Go Put National Interest First for UN Meeting

By: Mariam Ajayi Vice Presido  Kashim Shettima don reach New York to represent Presido Bola Tinubu and lead Naija delegation for di 81st United Nations General Assembly. Shettima say Naija go follow dia national interest and support multilateralism as e dey meet world leaders for di UN meeting. E also say Naija go push for reforms wey go make global institutions more fair, representative and responsive to today economic and […]

todaySeptember 21, 2026 13

OBODO NAIJA

JTF Rescue 23 Kidnap Victims, Kram 4 for Sokoto

By: Mariam Ajayi Joint Task Force troops North-West troops don rescue 23 kidnap victims and arrest four Lakurawa suspects for Sokoto. Di operation wey happun on Sunday, also stop terrorist attacks for Wurno, Sabon Birni and Isa Local Government Areas. Media Information Officer of JTF North-West, Lt-Col. Aliyu Danja, tok say troops of Sector 2 respond quickly after terrorists attack Sabon Gari for Wurno LGA. According to am, di terrorists […]

todaySeptember 21, 2026 14

OBODO NAIJA

Olawande Call for More Investment for Youth Health.

By: Kofoworola Olayinka Minister of Youth Development, Ayodele Olawande, don call for more investment in young pipu health, education, skills and economic empowerment to help dem contribute to society. Olawande, wey Permanent Secretary Dr Maryam Ismaila Keshinro represent, tok am for youth meeting wey SWAG Initiative organise for Abuja. Keshinro say youth development na serious investment, as young pipu still dey face health, nutrition, substance abuse and gender violence challenges. […]

todaySeptember 21, 2026 14

OBODO NAIJA

Flood Fit Hit 8,000 Communities, 4,500 Schools For 15 States

By: Mariam Ajayi NIHSA don warn say over 8,000 communities and 4,500 schools for 15 states fit face flood between September 19 and 25, as river levels dey rise. Di agency say flood fit affect schools, hospitals, markets, churches, mosques and farmlands for vulnerable areas, including Lagos, Rivers, Bayelsa, Kogi and Anambra. NIHSA DG, Arch Umar Mohammed, don call on state governments to quickly move people for flood-prone areas go […]

todaySeptember 21, 2026 10

OBODO NAIJA

Tinubu Absent For Unga Don Raise Question

By: Ayobami Dada Presido Bola Tinubu no go attend di 81st UNGA for New York dis year, as Vice Presido Kashim Shettima go represent Naija. Hin absent go be the third time and some political opponents don dey use am to their advantage dey tok wetin no good untop the matta But Tinubu’s Senior Special Assistant on Foreign Affairs and Protocol, Ademola Osodi, wey appear untop television interview on sunday […]

todaySeptember 21, 2026 17

OBODO NAIJA

Wear APC Cap Or Commot Park – Esan West LGA Boss Tok

E don red yo, Okpebolo promise, na di pipo dey hear am, like dis na Esan West LGA Chairmo, Oga Blessing Ebhodaghe don order transport drivers for Edo State, say dem gat wear APC caps, cause any kpoko, di person go chop fine. Ebhodaghe give dis order on Thursday for motor park to hellep baba Govo, Monday Okpebholo, gather 2.5 million votes give Presido, Bola Tinubu for 2027 election. Di […]

todaySeptember 18, 2026 12

OBODO NAIJA

Police Beg Naija People Make Dem No Attack Policemen

By: Mariam Ajayi Cross River State Police Command don beg Nigerians make dem respect police officers wey dey do dem lawful duty. Police PPRO, ASP Sunday Eitokpah, tuk say police uniform na symbol of public authority, but pipo dey inside the uniform too. Dem dey risk dia lives every day to answer emergency calls, prevent crime, protect lives and property, and maintain peace. E warn say assault, block or resist […]

todaySeptember 18, 2026 18

OBODO NAIJA

RMAFC Reopen Oil Well Check Over 13% Benefit Mata

By: Mariam Ajayi RMAFC don reopen verification of disputed and newly drilled oil and gas wells across Naija, as oil producing states dey argue over 13 per cent benefit fund. RMAFC Chairman Mohammed Bello Shehu tuk say dem don drop di old report after states raise complaints, so new team go check well locations, maps and boundaries from 2017 reach now. Officials from RMAFC, NUPRC, National Boundary Commission and Surveyor-General […]

todaySeptember 18, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds