obodo oyinbo

135 Results / Page 11 of 15

Background

obodo oyinbo

Turkish Airlines No Dey Fly Tehran Again As Iran Protest Dey Hot

By: Esther Ayoola Turkish Airlines don cancel five Friday flights wey suppose go Tehran, Iran, afta di city don dey rocked by protests over rising living cost, di Istanbul Airport app report on Thursday. Di airport app also show say five oda  flights wey Iranian airlines dey operate don cancel, while seven others still dey go ahead as scheduled. Turkish authorities never comment on di situation yet, wey dey happen […]

todayJanuary 9, 2026 6

obodo oyinbo

No Send Soldiers Go Ukraine, War Fit Sup – Russia Warn US, Europe

By: Esther Ayoola Russia don drop hard warning give US and Europe say make dem no try send soldiers go Ukraine, say if dat one happen, na bigger war go burst, as di fight don already drag near four years. Russia say foreign troops no go calm anything, e go only scatter di marras and cause face-to-face wahala. But US and European leaders still dey yarn about security cover for […]

todayJanuary 9, 2026 9

foreign

U.S Take Over Venezuela Oil Money

By Ebi Oboko US  say dem don dey control Venezuela oil sales and dat,  na dem go  decide how Venezuela go take spend dia money. US Department of Energy na dey troway dis one for social media, say dem don even start to sell the oil for world market, and all the money go first enter bank accounts wey US dey control. Dem say, dem don succeed sell about 30 […]

todayJanuary 8, 2026 8

obodo oyinbo

US Sets $15,000 Visa Bond for Nigerians

By: Esther Ayoola United States gonment don announce new travel rules dis week, wey fit make Nigerians wey dey apply for B1/B2 visa pay bond of up to $15,000. According to US Department of State website, Travel State.Gov, even if applicant pay di bond, e no guarantee say dem go issue visa. Dem also warn say any fee wey person pay without direction, say consular officer no go fit return […]

todayJanuary 7, 2026 4

obodo oyinbo

Iran Army Chief Wire SMS Say Dem Go Reply Trump

By: Esther Ayoola Commander of di Iranian military, General Amir Hatami,  don sama warning say Iran no go siddon dey watch if outside powers dey threaten dem. Him tell news tuk tuk on Wednesday  say any hostile tuk against di Iranian nation dey considered threat, and dem no go tolerate am. Hatami warn say if enemy make mistake, Iran response go dey stronger, pass last year 12-day war with Israel. […]

todayJanuary 7, 2026 11

foreign

Saudi Coalition Fire Bomb for Yemen South

By Ebi Oboko Saudi Arabia-led coalition day never break, early mor mor confamate say, dem don fire bomb scarra Dhale, Yemen, on Wednesday. Say Southern Transitional Council (STC) leader Aidarous al-Zubaidi even jump comot plane wey im suppose use fly, use leg pick race for di mata, and dat up till now nobody know wia im enter. Coalition add say e don gather plenty soldiers, tanks, gun, and munitions for […]

todayJanuary 7, 2026 6 1

obodo oyinbo

UN Clear US Say Wetin Dem Do Venezuela President Break International Law

By: Esther Ayoola United Nations confamate marra say US air strikes for Venezuela and di way dem carry President Nicolas Maduro comot, say e break international law. U.N tuk say no country suppose use force or threaten another country sovereignty, and dem dey call world leaders make dem speak with one voice. US commando and military force carry Maduro and im wife go America, where e appear for New York […]

todayJanuary 6, 2026 12

obodo oyinbo

Maria Machado Vow Say She Go Return Venezuela

By: Esther Ayoola Venezuelan opposition leader Maria Machado tuk say she go return afta US military comot President Nicolas Maduro from power. For her first public tuk since di weekend post, di Nobel Peace Prize winner yarn for Fox News say she dey plan come back Venezuela as soon as possible. Machado no gree with interim president Delcy Rodriguez, say, she na one of di people wey plan torture, persecution, […]

todayJanuary 6, 2026 11

obodo oyinbo

China Move Mehn To Guide Latin America Say Ameriaca Dey Misbehave

By: Esther Ayoola China Foreign Ministry don yarn again say dem no dey happy with wetin US dey do for Venezuela and dem ready join other countries make international law stand gidigba. Dem tuk say dem ready to join hand with countries for di region to protect peace for Latin America plus Caribbean. You sabi say, China don call on US make dem free Maduro sharp-sharp and stop dey topple […]

todayJanuary 6, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app