obodo oyinbo

135 Results / Page 4 of 15

Background

National

Iran Presido Konfamate Dat Iran Tuks Wit US Get Small Green Light

By: Esther Ayoola Iran presido Masoud Pezeshkian, don konfamate say Iran nuclear tuks wit US don show “encouraging signals,” but Iran dey ready for anything. Presido Masoud dey tell tori pipo on Sunday, say, dem want peace and stability for di region. Dat, Third round of tuks go hapun for Geneva dis Thursday wit Oman as di peacemakers. Nor be amebo say, Di first two rounds of tuks no get […]

todayFebruary 23, 2026 4

obodo oyinbo

Ukraine Presido Zelensky Put Pressure Say Ukraine Must Win War Against Russia

By: Esther Ayoola Ukraine Presido, Volodymyr Zelensky don drop yarns again, based on ceasefire tuk with Russia wey nor dey go as plan, say last, last, Ukraine go win di war. Di Ukraine presido say im nor go fit give ground, wey Russia nor fit take, say like dis Russia don start World War three. Say Di only way na to make strong military and money to put pressure on […]

todayFebruary 23, 2026 4

obodo oyinbo

King Charles III Show Face For London Fashion Week

By: Esther Ayoola King Charles III don go scarra ground, show face for London Fashion Week on Thursday, just hours afta police arrest  im brother, Prince Andrew. Di king waka enter di show for British-Nigerian designer, Tolu Coker, say, normally im suppose dey with im brother but di Kind, show face for fashion parade. Pipo even  ask am about Andrew, but e nor allow dat one distract am. Charles siddon […]

todayFebruary 20, 2026 12

obodo oyinbo

Iran Promise To Return U.S Energy Afta War Threat

By: Esther Ayoola Iran U.N. envoy tuk say, if US make war move, Iran go respond sharp-sharp. Iran dey ask U.N. Security Council senior man, Antonio Guterres, say make dem address Donald Trump threat. Nor be amebo again say, Trump bin say im fit use airfield for Chagos Islands to attack Iran. Iran say dem no wan start war, but if dem attack, all US base for dia region, ni […]

todayFebruary 20, 2026 10 5

obodo oyinbo

Underage Pikin Dem Full Instagram – Zuckerberg Yarn

Meta oga Mark Zuckerberg don bow head small, talk say dem slow well-well to fish out underage pikin wey full Instagram, as e stand trial for California. Families for America dey accuse Meta say dem knowingly hook children and no block those under 13 sharp sharp. Zuckerberg admit say dem don upgrade dia system, but confess say dem for move faster pass wetin dem do. Na im be di hottest […]

todayFebruary 19, 2026 4

obodo oyinbo

Bill Gates Cancel Last Minute AI meeting

Say area don gather for New Delhi for one ogbonge AI summit, dat Indian leader Narendra Modi go tok, plus tech chiefs like OpenAI Sam Altman. Bill Gates bin suppose tuk too, but e cancel last minute. Gates say im comot body so dat pipo go really focus on wetin AI Summit really mean.  

todayFebruary 19, 2026 7

obodo oyinbo

Peru Fire President Jose Jeri Over Corruption Wahala

By: Esther Ayoola Peru Congress don fire interim presido, Jose Jeri, wey be di seventh presido of di kontri and e don rule  for di last ten years. Dem accuse am say e hire plenty women for him gornment and say e dey linked to one Chinese businessman for corruption wahala. Jeri take over from leader Dina Boluarte, wey dem bin impeach, because pipo complain about di wahala for di […]

todayFebruary 18, 2026 7

obodo oyinbo

President Trump Insist Say Im Go Put Eye For Iran-US Nuclear Tuks

By: Esther Ayoola U.S. Presido, Donald Trump say im go dey “indirectly” involve for di second round nuclear tuks wey go happen for Geneva between US and Iran. Iran Foreign Minister Abbas Araghchi don already land Geneva for meeting before di tuks proper. Tension for Gulf, still dey high, as US don send another aircraft carrier, and Iran for dia part through dia Supreme Leader Khamenei, say, any attack, go […]

todayFebruary 17, 2026 7

obodo oyinbo

Prime Minister Albanese Insist Say, Australia No Go Rescue ISIS Woman An Pikin From Syria

By: Esther Ayoola Australia Prime Minister Anthony Albanese don clear mata say im govament no go support any jaguda doings and dat  Australian  go send  woman an pikin wey get tie  with ISIS fighters. Untop tuk tuk with tori pipo on Monday, Oga prime minister say e dey “unfortunate” say pikin dem dey involved, but Australia no go look back on dia decision. Albanese say any person wey use im […]

todayFebruary 17, 2026 5

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app