Sport Yarns

Ronaldo Make History Again As Portugal Release World Cup Squad

todayMay 20, 2026 5

Background
share close

By: Esther Ayoola

Portugal national football team don confirm dia squad for upcoming FIFA World Cup 2026, with Cristiano Ronaldo set to make record sixth appearance for di competition.

Head coach Roberto Martinez tuk say di selection carry emotional weight, especially as dem also honour former international Diogo Jota.

Di 41-year-old striker being part of di squad mean say, im na one of di first 3 male player ever to  play for six World Cups.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds