By: Olabisi Olatunji
US Presido Donald Trump don give Iran strong warning say if dem no reopen di Strait of Hormuz very soon, America go hit dem hard, as e yarn during for TV siddun tuk on Tuesday for California.
Trump tok say negotiations still dey happen between America, Iran and Oman because all sides dey find temporary agreement wey go make di important sea route open again.
tension.
Di warning from Trump don put di whole world on alert as many countries dey watch whether diplomacy go work or di matter go turn military confrontation.