News-auth

1021 Results / Page 15 of 114

Background

National

Health Minister Explain Why Kontri Man Nor Suppose Use Small Sickness Play

By: Esther Ayoola Naija Health Minister, Muhammad Ali Pate don warn say anything wey dem dey call pandemics nor be something wey person suppose carry play, dat e fit shake national security. E tuk dis one during one health symposium for Abuja, where experts gather to share lessons on how to handle outbreaks. Pate sti stress say any small disease wey dem no control early fit blow like up coming […]

todayMarch 31, 2026 7

National

Shettima Go Visit El-Rufai House Greet Am For Im Mama Wey Kpai

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don go greet former Kaduna Govo, Nasir El-Rufai for im mama, late Hajiya Fatima Umma, wey kpai last weekend. Di senior woman Kpai for Cairo, Egypt on March 27 at 96 years old. Shettima scarra im mouth for di movement say normally all Nigerians na one, remove politics. For di visit, former Bauchi Govo, Ahmad Muazu and retired Army Chief Abdurrahman Dambazau naim […]

todayMarch 31, 2026 6

National

Vice Presido Declare Say No Shakement For Security Mata

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don make am clear say security for Naija sti be top priority for gornment, as pipo dey worry about rising insecurity. Oga Vice presido tuk am on Monday for Abuja during one ogbonge book luanch, wia im go do Special Guest of Honour. Shettima laud di mata for everybody to hear for di event say, na sti gorment responsibility to protect citizens and […]

todayMarch 31, 2026 6

National

President Tinubu Appoint Sen. Ibrahim Ida As CAC Chairman

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Tinubu don appoint Sen. Ibrahim Ida as Chairmo of di Corporate Affairs Commission (CAC). Presidential tuk, tuk, Bayo Onanuga, ni put for statement on Monday. Say, baba Seyi, sti nominate seven pipo as Federal Commissioners to fill vacancies for di National Population Commission (NPC), but National Assembly go sti need  konfam dem. Sen. Ida, before e become Senator for Katsina Central for 2017, […]

todayMarch 31, 2026 6

Lagos

How Truck Kpai Nine-Year-Old Pikin For Akungba-Akoko, Ondo State

By: Esther Ayoola Say nor be small Tragedy hapun for Akungba-Akoko, Ondo State dat one truck run over one nine-year-old pikin, Fatima Ibrahim. According to police tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, di askident hapun for Supare Junction along Supare Road. Say Pipo rush di pikin go hospital, but she kpai because of di level of wunjury wey di truck cause. Police don konfam say di truck driver don rent room […]

todayMarch 31, 2026 8

Lagos

How AIG Jimoh Resume Work To Position Im Officers

By: Esther Ayoola Senior man, Assistant Inspector-General of Police (AIG) for Zone 2, Olohundare Moshood Jimoh, don cut chain say im nor wan use ear hear harassment by police again for im domain. E yan dis one yesterday as e officially take charge of Lagos and Ogun State Police commands for Onikan, Lagos. For inside first parade, e clear im officers every, every, say  make dem dey disciplined, professional, and […]

todayMarch 31, 2026 6

Lagos

Lagos Court Jail Two Men To 18 Months For Keeping Protected Pangolins

By: Esther Ayoola Justice Yellim Bogoro of di Federal High Court in Lagos on Monday don sentence two men, Dagunduro Bunmi and Oniyide Olusegun, to 18 months jail for keeping three live pangolins, wey be protected animal. Dem arrest di two both of di men for Iyana Ipaja, Lagos, during intelligence-led operation by Special Wildlife Office of Naija Customs. According to report di operation, wey Assistant Comptroller of Customs A. […]

todayMarch 31, 2026 7

Lagos

LIRS Alert Lagos Workers To File Dia Annual Tax

By: Esther Ayoola Lagos State Internal Revenue Service (LIRS) don tell all workers wey dey live for Lagos say make dem file dia Annual Income Tax Return ASAP. Di Executive Chairmo of LIRS, Ayodele Subair, yan dis inside notice wey dem send to Human Resources Directors of companies across Lagos, say law require everybody to declare dia income and pay tax. LIRS warn say anybody wey no file on time […]

todayMarch 31, 2026 6

Lagos

Lagos CP Tijani Fatai Don Declare War Against Extortion

Oga Police commissioner of Lagos, Tijani Fatai like dis now don decide say im wan spoil business for young officers, dat im nor go take any form of extortion of innocent citizens. Di CP yan dis one for lecture series wey dem arrange to hellep police run dia work wella as Inspector General of Police don yan. Dat is, all dis once wey police go dey stand for road, dey […]

todayMarch 31, 2026 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app