News-edi 1

2502 Results / Page 16 of 278

Background

OBODO NAIJA

Man Carry Customer Motor Run, Police Grab Am For Kano

By : Jolayemi Olajide Adamawa Police don arrest 26-year-old Mohammed Dan-Azumi for Kano State after e allegedly carry customer 2016 Toyota Corolla Sport wey worth about ₦18 million run instead of wash am. Di motor owner report say e hand over di motor give di suspect to wash, but di man disappear with am go where e nor know. Police intelligence officers for Yola quickly launch operation, trace di suspect […]

todayJuly 21, 2026 14

Lagos

NSCDC Burst Fake School, Rescue 106 Youths For Badagry

By : Jolayemi Olajide NSCDC don burst one alleged fake university wey dey run from one three-bedroom flat for Ilado, Badagry, and rescue 106 youths wey dem allegedly use fake foreign school admission package carry enter trap. Di operation happen early Monday after security people monitor di place for days, as dem arrest di man wey dem say na im own di fake school. According to NSCDC, di suspects dey […]

todayJuly 21, 2026 15

obodo oyinbo

North Korea Stand Gidigba With Russia Over Ukraine War

  By : Jolayemi Olajide North Korea don konfam say e still dey support Russia for di Ukraine war after di foreign ministers of both countries meet for Moscow, according to state media on Tuesday. Since Russia begin full-scale invasion of Ukraine for early 2022, North Korea and Russia don strengthen dia relationship despite international pressure. Reports say Pyongyang don send soldiers and weapons go help Russia, while Moscow dey […]

todayJuly 21, 2026 14

Sport Yarns

 Super Falcons Camp Don Swell As Three More Stars Land

By : Jolayemi Olajide Esther Okoronkwo, Michelle Alozie and Uchenna Kanu don join Super Falcons camp for Casablanca as di team dey step up preparation for dia next competition. Di arrival of di three players don make di number of footballers for camp reach 22, while Gift Monday, Deborah Abiodun and Folashade Ijamilusi dey expected to join later today. Di Super Falcons begin dia final preparation since last Monday, and […]

todayJuly 21, 2026 13

Sport Yarns

 Zidane Don Agree To Coach France Till 2030

By : Jolayemi Olajide French football legend Zinedine Zidane don reportedly sign deal to become di new head coach of France national team until June 2030, according to transfer expert Fabrizio Romano. Romano announce di development on Tuesday, saying Zidane go officially appear as France coach within di next few days. If di appointment go through as reported, di former Real Madrid manager go lead France for di 2027 UEFA […]

todayJuly 21, 2026 11

Politics

 Kwankwaso Say Obi Sign One-Term Agreement

By : Jolayemi Olajide Vice-presidential candidate of National Democratic Congress, Rabiu Kwankwaso, don confirm say im and presidential candidate Peter Obi sign written agreement wey say Obi go serve only one four-year term if dem win di 2027 presidential election. Kwankwaso tok dis one on Monday during one siddon-tuk, saying e believe Obi no go break di promise because di agreement no be ordinary mouth talk. According to am, dem […]

todayJuly 21, 2026 12

Lagos

 Lagos PDP Deny Tinubu 2027 Endorsement

By : Jolayemi Olajide Lagos State chapter of Peoples Democratic Party, PDP, don deny report wey claim say di party don endorse Presido Bola Tinubu and im administration ahead of di 2027 general election. Di party tok dis one for statement wey im Publicity Secretary, Christopher Odianarewo, release on Tuesday, saying di report na false and Nigerians make dem ignore am. According to PDP, Presido Tinubu no be member of […]

todayJuly 21, 2026 11

Lagos

Two Firefighters Collapse as Fire Burn Ketu-Ikosi Building

Nor be small gbege as Two firefighters  land demsleves for hospital after dem collapse as dem  dey try fight fire wey burn di top floor of a three-storey residential building for Ketu-Ikosi, Lagos. Lagos State Emergency Management Agency tuk, tuk, Olawale Afolabi, konfamate dat dis fire hapun early mormor Sunday for No. 11, Ademola Taiwo Street. According to am, di fire hapun because of electric from prepaid meter inside one […]

todayJuly 20, 2026 62 1

OBODO NAIJA

Ogun State King Back Adebutu for 2027 Ogun Gofnorship Race

Senior man Alake and Paramount Ruler of Egbaland, Oba Adedotun Gbadebo, don publicly support PDP gofnorship candidate, Hon. Oladipupo Adebutu, ahead of di 2027 Ogun election. Oba Gbadebo give im support  when Adebutu and im campaign team visit di Egba Traditional Council to collect  royal Avian. Di monarch praise di Adebutu family, describing dem as people wey get long history of generosity and commitment to Egbaland development.

todayJuly 20, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds