News-edi 2

1831 Results / Page 24 of 204

Background

OBODO NAIJA

Dino Melaye Blast Tinubu Over Five New Presidential Aeroplane

By: Mariam Ajayi ADC chieftain, Dino Melaye, don blast Presido Bola Tinubu gorment over di reported addition of five new aeroplane to Nija Presido Air Fleet for less than four years. Melaye make di statement for X, e describe di increase as ridiculous, say country wey e say still dey struggle with poverty. Di former Kogi West Senator also complain say Nigerian Air Force no even receive any new aircraft […]

todaySeptember 1, 2026 11

obodo oyinbo

Putin Ask Xi Make Russia-China Visa-Free Travel Permanent

By: Mariam Ajayi Putin ask Xi Jinping make Russia-China visa-free travel permanent for Russia and China citizens. Putin and Xi meet during di 26th Shanghai Cooperation Organisation summit, where leaders from Russia, China, Iran, Pakistan and other member countries gather for di meeting. Xi say di organisation get important work to do by helping to keep peace and stability for di region. Xi also say di relationship between China and […]

todaySeptember 1, 2026 11

Lagos

Falana Demand Police Arrest As Tear Gas Scatter Pentioners

By: Mariam Ajayi Human rights lawyer, Femi Falana, call for di arrest of police officers wey  use tear gas scatter pensioners wey protest for Alausa, Lagos. Di pensioners gather for Lagos State Gorment Secretariat and House of Assembly complex dey demand dia outstanding pension adjustments and wage awards before police scatter di protest. Di retirees say di Lagos State Gorment never pay dem pension increases, consequential adjustments and wage awards […]

todaySeptember 1, 2026 11

obodo oyinbo

Floods For China-Nepal Border Don Kill Over 1,000 People

By: Mariam Ajayi Nepal Disaster Authority on Tuesday tok say 987 people don die for Nepal as di flood hit di China-Nepal border, as e don kill 16 people for Tibet, China, bringing di total deaths to 1,003. Chinese state media earlierconfam say 16 people die for Tibet, China, after di wan wey happen on Wednesday, while rescue workers continue to search for survivors. For Nepal, di number of people […]

todaySeptember 1, 2026 11

Sports

Saka Fire Arsenal To Victory As Gunners Knack Aston Villa 1-0

By: Mariam Ajayi Arsenal don continue dia flawless run for Premier League as dem knack Aston Villa 1-0 for Villa Park on Monday night. Na Bukayo Saka score di single goal for second half to give di Gunners full three points and keep dia clean-sheet record intact. Dis win na di perfect way for Mikel Arteta to celebrate hin 250th Premier League match as Arsenal gaffer. Arteta maintain di exact […]

todaySeptember 1, 2026 12 4

obodo oyinbo

Trump Drag Iran as War Vibe Rise High for Middle East

By: Mariam Ajayi US Presido Donald Trump don vex enter street, say e go reset Iran boys software  after dem fire missile attack US pipu for Jordan. Iran Guards brag say dem don shoot down American MQ-9 drone over Strait of Hormuz. Trump don warn Iran say even after dem don hammer dia money and military, dem fit still land one hot slap if Iran try test dem patience. As […]

todaySeptember 1, 2026 10

OBODO NAIJA

Tinubu Hails Soldiers, Local Hunters Over Kogi Rescue Mission

By: Mariam Ajayi Presido Tinubu don hail security operatives and local hunters wey rescue 21 kidnapped pipu, with 15 NYSC corpers, from kidnappers’ hideout for Kogi. Di team enter di forest for Ofu LGA and rescue eight men and 13 women. Di victims don dey hospital where dem dey receive treatment before dem go take them to dia family Tinubu say gorment no go stop until dem crush kidnappers and […]

todaySeptember 1, 2026 14

Lagos

Lagos Gorment press marras Against Gender-Based Violence

By:Mariam Ajayi Lagos State Government don raise serious alarm, say domestic violence for house don reach level wey everybody must put hand stop am immediately. Lagos Justice boss, Lawal Pedro, SAN, through Titilola Vivour-Adeniyi, don raise alarm over domestic and sexual violence for Lagos. Gorment reveal say Lagos don record over 33,000 domestic and sexual violence cases between September 2021 and July 2026. Di state gorment say e no go […]

todaySeptember 1, 2026 11 2

OBODO NAIJA

Tinubu Tell North-Central Make Dem Join Body Fight Insecurity

By: Blessing Aminu Presido Bola Tinubu don call traditional rulers, religious leaders, youths, women and communities for North-Central make dem join body wit gorment and security agencies fight insecurity. Tinubu tok dis for 2026 North-Central Security Summit for Makurdi, Benue State. Di Presido, wey SGF George Akume represent, tell traditional and religious oga make dem dey alert security agencies anytime dem notice danger. E also beg Nigerians make dem share […]

todayAugust 31, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds