News-edi 2

1831 Results / Page 23 of 204

Background

OBODO NAIJA

Wike Say Abuja Residents Life Better Under Tinubu

By: Kofoworola Olayinka FCT Minister Nyesom Wike say di quality of life for Abuja residents better under Presido Bola Tinubu gorment. Wike make di statement during media chat for Port Harcourt, as e respond to criticism over gorment performance, saying Nigerians no suppose judge better life only by house ownership. E say di rail system wey no dey work before don get attention from gorment, while different roads across Abuja […]

todaySeptember 2, 2026 13

south west

Kwara Gov Mourn Family Members Weh Die For Ilorin Collapse

By: Mariam Ajayi Kwara State Gofnor AbdulRahman AbdulRazaq and other top officials don mourn four family members wey die after three storey building collapse for Ilorin. Di building collapse Tuesday for Popo Giwa area, trapping eight members of one family under di rubble. Rescue workers save four people alive, but four others no survive di incident. Gofnor AbdulRazaq say e dey saddened by di tragedy, as e visit di injured […]

todaySeptember 2, 2026 14

Sports

Paredes Dey Wait For Scaloni Nod On Messi Tribute

By: Mariam Ajayi Paredes say e never discuss the matter with Argentina coach Lionel Scaloni yet, but dem go tuk am before dem decide wetin to do. Messi, 39, don announce say e dey retire from Argentina national team, after giving everything for im country. The legendary forward lead Argentina win 2022 World Cup for Qatar and comot as dia highest goalscorer and most-capped player, with 125 goals for 207 […]

todaySeptember 2, 2026 9

OBODO NAIJA

KASU Unions Say Make Govt Pay Workers Dia Money

By: Mariam Ajayi KASU union leaders don tell Federal Gorment make dem put di 2026 agreement with non-teaching staff for public universities. Dem also call on Kaduna State Government to pay all outstanding allowances, promotion arrears, pension arrears and wage award wey dem owe university workers. Di unions make di demand after dem hold meeting for Kaduna State University union secretariat on Tuesday. Dem warn say government need to honour […]

todaySeptember 2, 2026 11

Sports

FIFA Accept NFF Oga Dem Quit Notice

By: Mariam Ajayi FIFA don finally collobi letter from NFF big ogas for Switzerland, as dem promise to join bodi with Naija to reset wi local football. NFF image-maker, Dr Ademola Olajire konfamate di development Tuesday, as Sports Commission oga, Shehu Dikko lead delegation go FIFA House for Zurich link up with FIFA Presido Gianni Infantino. Dikko and im team, including Bukola Olopade, Dr Emmanuel Ikpeme and lawyer Okey Obi, […]

todaySeptember 2, 2026 10

obodo oyinbo

Iran Fire Missiles Enter US Base As America do back to sender

By: Mariam Ajayi Iran military don show power  fire wicked bomb enter US army bases for Jordan. Iran Supreme Leader Mojtaba Khamenei don warn America say dem go hear am, as tension between both sides continue to dey rise. US forces too no waste time, as dem launch fresh bomb attack enter Iran. As Iran and America dey trade heavy blows, e don be like say “you touch me, I […]

todaySeptember 2, 2026 5

Lagos

Lagos Police Promise Ogbogbo Collab With NYSC Corpers

By: Mariam Ajayi Lagos Police commissioner of  police Fatai Tijani don promise NYSC corpers say dem go protect corps members. Tijani give di assurance on Tuesday during a familiarisation visit by NYSC Lagos Coordinator Mrs Christiana Salmwang to di police headquarters for Ikeja. Di meeting focus on strengthening di relationship between both organisations and improving security arrangements for corps members wey dey serve for different parts of Lagos. Tijani say […]

todaySeptember 2, 2026 7 2

OBODO NAIJA

Presido Tinubu Defend Economy Hardship Policy Again

By: Mariam Ajayi Presido Bola Tinubu don defend di economic reforms wey dey make life hard for Nigerians, say na necessary plan to push Nigeria economy reach $1 trillion by 2030. Tinubu, through APC National Chairman, Prof Nentawe Yilwatda, say although di medicine bitter now, government foreign reserve and revenue don dey improve. But former Vice Presido no gree, as e question why government wait for more dan three years […]

todaySeptember 2, 2026 8

Lagos

Sanwo-Olu Ask Why Lagos Pensioners Dey Vex

By: Mariam Ajayi Oga Govo Babajide Sanwo-Olu don arrange meeting with Lagos pensioners on Thursday, as e wan hear why dem dey vex. Di pensioners don dey protest for Alausa, say government never pay dem dia entitlements for two years, after dem serve Lagos for 35 years. Dem say dem don tire to wait, as dem dey demand make government pay wetin dem don work for.

todaySeptember 2, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds