News-edi 2

1831 Results / Page 27 of 204

Background

Lagos

Lagos Don Plan To Fix Primary Healthcare

By: Mariam Ajayi Lagos State Gornment don begin three-year plan to improve primary healthcare as population growth and shortage of health workers dey pressure facilities across di state. Health Commissioner Akin Abayomi disclose dis last week during planning meeting for Lagos, saying about 70 per cent of healthcare delivery dey happen for primary centres. Di state health board and local gornment chairmen dey identify gaps in workers, equipment and infrastructure […]

todayAugust 31, 2026 9

OBODO NAIJA

NDLEA Seize N6.2bn Dangerous Drugs For Lagos Airport

By: Mariam Ajayi NDLEA operatives don arrest 49-year-old drug kingpin Akinbile Kazeem Aikins for Murtala Muhammed International Airport after dem catch am with N1.5bn Captagona pills from Ghana wey e hide inside local soap. NDLEA spokesman Femi Babafemi say Aikins confess say e wan supply di drugs for Northern Nigeria. For another operation, NDLEA and Nigeria Customs seize over 3.9 million Tramaking and Tapentadol tablets worth N4.6bn inside four abandoned […]

todayAugust 31, 2026 11

Sports

D’Tigers Roast Cape Verde 100-84

By: Mariam Ajayi Nigeria basketball boys, D’Tigers, don wire Cape Verde 100-84 for Tunisia, as dem keep dia 2027 Qatar World Cup ticket dream alive. Caleb Agada turn court to hin personal playground, scoring 26 points and dropping eight three-pointers like say net owe am money. Coach David Fizdale boys start di game with serious fire, opening nine-zero lead and dey lead from first quarter till final whistle. Cape Verde […]

todayAugust 31, 2026 9

obodo oyinbo

Iran, US Don Enter “Touch Me, I Touch You” Wahala

By: Mariam Ajayi Iran don fire back at US bases for Jordan and UAE after US military bomb Iranian rocket launchers for Larak Island. US say dem destroy di launchers to stop Iran from blocking Strait of Hormuz, but Iran say na lie and accuse US of killing and injuring dia fighters and civilians. Iran President Masoud Pezeshkian say Iran no want war, but dem no go siddon dey watch […]

todayAugust 31, 2026 10

OBODO NAIJA

Where Petrol Subsidy Money Dey Go??

By: Mariam Ajayi  Advocate of Nigeria (SAN) and popular human rights lawyer, Femi Falana, don throw heavy mouth give goment again. Di man tuk say since dem commot fuel subsidy, all di big-big money wey dem talk say dem dey save, where e dey enter? Because e no dey reach ordinary Nigerians pocket. E drop dis yarn on Sunday during one TV interview. He say make nobody dey tell Nigerians […]

todayAugust 31, 2026 12

Lagos

LAWMA Place Beta Seal On Top Some Markets Inside Ajah-Lekki

By: Mariam Ajayi LAWMA don start to dey clamp down for Ajah-Lekki side, as dem don seal some markets, companies and churches wey dem talk say dem no dey follow waste and environmental rules. LAWMA Director of Public Affairs, Mukaila Sanusi, say places like Kodak Moment, Bayrock Lifestyle, Alpha Pharmacy and Ramayaa Mall na among the places wey LAWMA don clamp down on. Di agency tuk say hotels, hospitals, shops […]

todayAugust 31, 2026 8

obodo oyinbo

US Pull Some Troop Comot Nigeria After Joint Operation

By: Kofoworola Olayinka US and Nigerian forces don carry out joint military operations for Lake Chad Basin wey lead to di killing of Abu Bilal al-Minuki, wey US identify as senior Islamic State commander. Pentagon Africa Command spokesperson, Colonel Becky Heyse, say di joint operation show say temporary US military presence fit deliver strong security results. According to reports, Washington dey plan to reduce some of im military presence because […]

todayAugust 28, 2026 16

Politics

Atiku: I Go Bring Back Petrol Subsidy If I Win 2027

By: Kofoworola Olayinka ADC presidential candidate, Atiku Abubakar, don talk say e go restore petrol subsidy if e win di 2027 election because Nigerians never see how gornment use di money wey dem save. Atiku talk dis for BBC Hausa interview on Friday while explaining how e wan tackle di hardship wey Nigerians dey face. E say e no oppose di removal of petrol subsidy, but e dey question where […]

todayAugust 28, 2026 18

crime

Police Don Save Two Bike Thieves From Angry Pipu for Kebbi

By: Kofoworola Olayinka Kebbi Police don save two men, Rufai Salihu and Aliyu Muhammad, wey angry pipu wan injure over alleged motorcycle theft for Gesse Phase 1, Birnin Kebbi, on August 26. Police PPRO, SP Bashir Usman, talk say officers quickly enter the matter, rescue di suspects wey sustain injuries and carry dem go hospital. Police recover one Boxer motorcycle from di suspects, while di angry pipu later allegedly try […]

todayAugust 28, 2026 12 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds