News-edi 2

1832 Results / Page 45 of 204

Background

obodo oyinbo

Trump Gornment Says Dem Don Send Over 3 Million Migrants Comot

By: Yusuf Abuh Trump gornment don talk say US don go 15 months without releasing any illegal migrant into di country, as dem claim say dem don send over 3 million migrants comot. US Department of State say dis move na to tighten immigration rules, put Americans first and fix wetin dem call serious immigration wahala wey happun under former Presido Joe Biden. Di gornment say thousands of di migrants […]

todayAugust 12, 2026 16

Sports

Monaco Wan Cut Ties With Paul Pogba As Contract Talks Don Start

By: Yusuf Abuh Monaco dey prepare to part ways with Paul Pogba as both sides don start talks to end di midfielder contract before time. Pogba join di French club last summer on two-year deal after he return to professional football following 18 months doping suspension. But injury disturb him first season for Monaco and e limit di number of matches wey he play, even as dem hope say e […]

todayAugust 12, 2026 12

Sports

693 Athletes Set For Dynamic Athletics Meet For Lagos

By: Yusuf Abuh Organisers say 693 athletes from nine countries don register for di Dynamic Athletics Meet wey go hold on August 15 for Yabatech Sports Ground, Lagos, as Nigeria dominate di competition with 658 athletes. Di registration get 1,054 entries, with 100 metres leading with 482 athletes, followed by 400 metres with 246, showing say di competition go focus heavily on sprint events. Benin get 28 athletes, while Côte […]

todayAugust 12, 2026 15

Lagos

Sanwo-Olu Urges HR Leaders To Prepare Workers For AI Economy

By: Yusuf Abuh Lagos State Govo Babajide Sanwo-Olu has urged human resource executives to prepare workers for an AI-driven economy during di Special Human Resource Forum 2026 for Lagos, saying traditional workforce management no longer fit di changing labour market. Sanwo-Olu said HR managers must understand di skills workers need and where di future of work dey go, so Lagos fit position itself as a technology and human capital hub. […]

todayAugust 12, 2026 9

Lagos

Police Arrest 38-Year-Old Man Over Alleged Abuse Of 13-Year-Old Stepdaughter

By: Yusuf Abuh Lagos State Police Command don arrest 38-year-old man, Michael, and another suspect over alleged sexual abuse of im 13-year-old stepdaughter for Agege on Sunday, after di girl reportedly suffer repeated abuse. Sources say di girl, wey dey live with di suspect, reportedly dey run away from house before she return to her biological father and tell am say her stepfather allegedly abuse her. Di girl’s father reportedly […]

todayAugust 12, 2026 6

Sports

PSG Coachie Luis Enrique Rake Say na Title Dem Dey go For

By: Yusuf Abuh Nor be small tin oh, Paris Saint-Germain coachie Luis Enrique say di European champions sti dey hungry oh to win everything dis season, as dem prepare face Aston Villa for UEFA Super Cup final on Wednesday. PSG carry dia second straight Champions League title last season, alongside dia fifth consecutive Ligue 1 crown and oda trophies. Luis Enrique team go open dia new season for Salzburg against […]

todayAugust 12, 2026 19

obodo oyinbo

President Trump Rake Say Na US dey Control Di Strait Of Hormuz

By: Yusuf Abuh US Presido, Donald Trump like dis dey rake say, di situation with Iran dey go fine, claiming say US forces naim sti dey in total control of di Strait of Hormuz. US military also fire two Hellfire missiles inside on steering part of one Panama-flagged cargo ship wey dey try enter Iranian port after di vessel ignore warnings. Iran, meanwhile, don demand make US end di war […]

todayAugust 12, 2026 13

OBODO NAIJA

Peter Obi Blame Naija Professors Say Na Dem Dey Rig Elections

By: Yusuf Abuh Presidential candidate of di Nigeria Democratic Congress for di 2027 election, Peter Obi, once again  don trow lamentation say, Naija judges don badje, dat Naija democratic values na suffer dey dey mood e dey compare to before, so tey university professors now, dey help rig elections. Obi tuk dis one on Tuesday for di 2026 Goodluck Jonathan Foundation Democracy tuk tuk doings for Bauchi. Di former Anambra […]

todayAugust 12, 2026 13

Lagos

Lagos Set To Scrap Old Dumpsites, Build Waste-To-Energy Plants

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment like dis now, don announce plan wey dem go take make waste management beta for di obodo Lagos, say dem wan change di old dumpsites and replace dem with material recovery centres and waste-to-energy plants. Lagos waste manement oga, Muyiwa Gbadegesin fire dis mata on Tuesday during di agency mid-year media tuk tuk for Ijora-Olopa, Lagos. Im say di new plan go focus on […]

todayAugust 12, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds