Blog sidebar

Background

OBODO NAIJA

Oyo APC Blast Makinde Over Kidnap, Killing and Security Wahala for State

By : Jolayemi Olajide Di Oyo State chapter of di All Progressives Congress (APC) don cry out again over di regular kidnapping, killing, and fight-fight wey dey hapun without any breakĀ  for di state. Inside one statement wey di party Publicity Secretary, Olawale Sadare, release for Ibadan, APC talk say things dey go wrong sake of say di govo Seyi Makinde l dey do eye-service and politics with security. Di […]

todayMay 29, 2026 9

Lagos

Lagos Ministry Of Land and Deve Share Plans on How Dem Wan Take Turn Lagos To Mega City

By : Jolayemi Olajide Na true say nobody fit build room and parlour for one day, but with ogbonge plans, senior men still package the great Rome. Dis na di reality as di Lagos State Ministry of Physical Planning and Urban Development roll out dia plans for dia 2026 Annual Press Briefing. Commissioner for di Ministry, Oluyinka Abiodun yarn plenty for di meeting including how dem dey take collect land […]

todayMay 29, 2026 8

Sports

Messi to Lead Argentina 26-Man Squad For World Cup

ArgentinaĀ  coachie, Lionel Scaloni don release imĀ  26 players wey im wan carry go di 2026 world cup say na Lionel Messi go lead dem. Di 38-year-old football king na im top di list, but one big surprise na say Real Madrid star boy Franco Mastantuono no dey among di players wey dey go di tournament. Dis major competition go make am di sixth time wey Messi dey play for […]

todayMay 29, 2026 13 1

obodo oyinbo

Israeli Airstrike Kpai 10 Pipo for Gaza, Even Children Nor Escape am

At least 10 pipo, including five childrenis, na im kapi after Israeli airstrike hit one residential building for Gaza City. Israel military talk on Thursday say dem carry out di strike as part of operation to target ā€œtwo central Hamas terroristsā€ for Northern Gaza. Di suspected target of di attack na Hamas battalion commander Imad Asleem, wey reportedly kpai together with im teenage daughter Israa, dem later bury dem on […]

todayMay 29, 2026 7

National

Army Chief Order Troops Make Dem Flush Out Bandits and Kidnappers for Kwara Ā 

Wi Chief of Army Staff, Lieutenant General Waidi Shaibu don order troops of Joint Task Force North Central, Operation Savannah Shield, dat make dem stop all di okporkpise doings by terrorists, bandits, kidnappers and other criminals wey dey operate for Kwara State and neighbouring states. Di Army Chief give di order during im first operational visit to di headquarters of the task force for Sobi Barracks, Ilorin. Oga Waidi Press […]

todayMay 29, 2026 8

National

Former Deputy Senate Presido, Omo-AgegeĀ Cross Carpet to NDC

Former Deputy Presido, of Naija Senate, Senator Ovie Omo-Agege, don leave im old party run go join di Nigeria Democratic Congress (NDC). Di big politician don also let everybody know say im wan contest for di Delta Central senatorial seat for di 2027 general elections. Omo-Agege explain say im take dis decision after beta consulting of oracles including friends and supporters. Im praise di NDC wella and thank top leaders […]

todayMay 29, 2026 11

National

Federal Gornment To Stop Flights From Ebola Countries

Wi federal government dey consider to ban flights from countries wey dey suffer Ebola virus, all join to make sure say di disease no enter Nigeria. Chief of Staff to oga Presido, Femi Gbajabiamila, na im break dis news on Thursday after one heavy meeting for Victoria Island, Lagos. Gbajabiamila say if dem close border finish, dem go still isolate any passenger wey show Ebola symptoms for airportĀ  to avoid […]

todayMay 29, 2026 9

OBODO NAIJA

NYSC warn Corpers to avoid internet scorscor doings

By : Jolayemi Olajide NYSC Director-General, Brig. Gen. Olakunle Nafiu, don warn corps members during Abuja interview on Thursday say national service no exempt them from Nigeria cyberbullying laws. Im drop dis warning through the tatafo pipo sake of say some corpers dey use social media misbehave, thinking say uniform go hide dem. Di DG clear di air say police go arrest any corper wey go break di law with […]

todayMay 28, 2026 10

Entertainment

Regina Daniels explain why she nor wan remarry again

By : Jolayemi Olajide Nollywood actress Regina Daniels use yam chop mouth say she nor wan do marriage again after she separate from her husband Ned Nwoko, say stress too much. She yarn dis one during live stream with TikToker Jarvis for Children’s Day carnival wey hapun for Asaba, Delta State. Regina say her mind don shift from marriage mata, but she still tanda kamkpe in building strong family with […]

todayMay 28, 2026 12

Sport Yarns

Neymar to Miss Brazil World Cup First Game Say Im Get Injury

By : Jolayemi Olajide Brazil team doctor, Rodrigo Lasmar, don konfamate on Thursday say Neymar fit miss dia World Cup opening match base on small calf wunjury wey im get. According to di Team doctor, Di 34-year-old Santos star don already dey receive treatment after MRI scan show grade two muscle tear and dat im go miss two to three weeks. Neymar land camp on Wednesday but skip training because […]

todayMay 28, 2026 11 1

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds