News-edi 1

2593 Results / Page 142 of 289

Background

National

Govnor Makinde Arrange Im Mehn To Rascal Di Jaguda Boys Wey Attack Oloka

By: Rilwan Agbomeji Oyo State Govo, Seyi Makinde, don condemn di attack wey kill five forest guards for Oloka Village. E talk say di people wey do am go dance ayagayagayagayo, face justice. Di Govo press tuk say na cross-border attack ni hapun, and security agencies don dey work to catch di criminals. E beg residents, especially for Oriire LGA and border areas, make dem remain calm as normalcy don […]

todayJanuary 8, 2026 28

Sports

How Di Morocco 2025 AFCON Waka So Far

By: Rilwan Agbomeji Di battle for di 2025 Africa Cup of Nations (AFCON) dey strong by every match day,  beta performances for all di top teams, and high hopes from every corner of Africa. And like dis, di tournament don reach Quater finals phase. Na 52 African countries enter di race from di qualifiers to di group stage of di competition.   Group Stage Results – AFCON 2025 (Morocco) Matchday […]

todayJanuary 8, 2026 45 3

Sports

Super Eagles Refuse to Travel Say Dem Never See Dia Match Bonus

By Ebi Oboko Nor be small tin oh, say di Super Eagles of Nigeria and coaches no gree travel to Marrakech wia dem suppose face Algeria for AFCON quarterfinals say NFF never pay dem dia Four match bonus. Africa Aproko Journalist, Oluwashina Okeleji, ni troway dis update for Instagram, say na wetin hapun on Wednesday, normal dem supposr travel on Thursday, today from FEZ b4 dis news dey break so. […]

todayJanuary 8, 2026 27

foreign

U.S Take Over Venezuela Oil Money

By Ebi Oboko US  say dem don dey control Venezuela oil sales and dat,  na dem go  decide how Venezuela go take spend dia money. US Department of Energy na dey troway dis one for social media, say dem don even start to sell the oil for world market, and all the money go first enter bank accounts wey US dey control. Dem say, dem don succeed sell about 30 […]

todayJanuary 8, 2026 29

National

NLC Presido knack Akpako Untop New Tax Law

By Ebi Oboko Oga Presido of Nigeria Labour Congress, Joe Ajaero, don knock the new tax law,  say,  workers nor sabi wetin dey hapun and dat e go put more load on poor pipo. E tuk dis one for Abuja during book launch of former NLC presido Hassan Summonu and im 85th birthday celebration. Ajaero say gornment sideline workers for di tax reform marra, even though na dem dey pay […]

todayJanuary 8, 2026 42

Lagos

iPhone Scam: Lagos Police Catch Woman for 500 Million Scam

By Ebi Oboko Lagos police command share update on wetin dey play for tech business for di obodo naija, say dem don arrest one 35-year-old woman, Modupeola Bamisade, for allegedly scamming over 100 people of more than N500 million. The Lagos State Police Command say she dey sell iPhones, iPads and other Apple products online, dey offer 50 per cent discount to attract customers. According to Police source on Wednesday, […]

todayJanuary 8, 2026 31

Lagos

Top African Artistes Enter Area For Lagos As AFRIMA 2026 Take Over Naija

By Ebi Oboko Unto joliment marras for Lagos, say Sixteen top African artistes don land di obodo Naija as Lagos State dey host the 9th edition of All Africa Music Awards, AFRIMA, say di mata sef go run for one week. Dis event start from Wednesday January 7 and go end on Sunday January 11, with big Owambe pari on Friday for Ikeja and the main awards night for Victoria […]

todayJanuary 8, 2026 42 1

National

Regina Daniels Do Drug Test

By: Rilwan Agbomeji Nollywood actress Regina Daniels don break silence on recent controversies wey dey surround her life by undergoing drug test. She reveal dis one on her Instagram page on Wednesday, talk say e follow months of personal struggles and public scrutiny. According to Daniels, di past few months don heavy, nearly overwhelm her, and e make her rethink plenty things for her life. She explain say di decision […]

todayJanuary 7, 2026 43

National

Palace Aide Stop Woman Shake Olu of Warri Hand

By: Rilwan Agbomeji One viral video don show how an aide to di Olu of Warri, Ogiame Atuwatse III, gently stop one woman wey wan shake di monarch hand for palace lounge. Di 47-second clip wey start trend on Tuesday show di Olu dey waka with im entourage wey dey wear traditional red and white Itsekiri attire. According to palace custom, any subject wey wan greet di Olu no fit […]

todayJanuary 7, 2026 39

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds