News-edi 1

2593 Results / Page 82 of 289

Background

OBODO NAIJA

Health Ogas Raise alarm Dat, Japa Syndrome don finish Health Hospital

By : Jolayemi Olajide Wi oga Presido, of National Association of Nigeria Nurses and Midwives, Haruna Mamman, don raise alarm say Nigerian nurses dey leave di country in large numbers go abroad. Say dis one dey put serious pressure for Nigeria already weak health system. E tuk dis one for Abuja on Tuesday during 2026 International Nurses Day celebration. According to am, more than 57,000 nurses don comot Nigeria for […]

todayMay 12, 2026 18

OBODO NAIJA

Natasha Submit PDP Nomination Form, Seek Second Term For Kogi Central

By : Jolayemi Olajide Senator Natasha Akpoti-Uduaghan wey dey represent Kogi Central Senatorial District don officially submit her PDP senatorial nomination form for di party national secretariat, Wadata Plaza for Abuja, dey prepare for di 2027 general elections. After submitting di form, Natasha do one or two tori pipo, say her decision to seek re-election no be just for personal ambition, but to continue purposeful representation for Kogi Central. She […]

todayMay 12, 2026 24

OBODO NAIJA

Borno Gorment defend Repentant Boko Haram Members say dem don Change

By : Jolayemi Olajide Borno State Gornment don calm public fear over repentant terrorists wey dem don rehabilitate and carry join normal pipo for di society. Di state Commissioner for Women Affairs and Social Development, Zuwaira Gambo, naim dey tuk dis one during interview with news pipo. According to am, one major part of di Borno rehabilitation na for di former fighters to swear with Qur’an before dem fully return […]

todayMay 12, 2026 30

OBODO NAIJA

Nigeria, World Bank Near $1.25bn Deal to Boost Reforms

By : Jolayemi Olajide Di Federal Gornment of Nigeria don begin tuks with World Bank for fresh $1.25bn loan wey go support economic reforms, job creation for Nigerians According to reports, di proposed loan wey dem call Nigeria Actions for Investment and Jobs Acceleration don reach final stage for approval process. Say If dem approve am, e go land just months before di 2027 general elections wey Independent National Electoral […]

todayMay 12, 2026 31

Sport Yarns

LeBron Consider im Basket Ball future after Lakers lose playoffs to Oklahoma City

By : Jolayemi Olajide Senior man basketball, LeBron James like dis don dey consider im future after Los Angeles Lakers collect heavy 115–110 loss to Oklahoma City Thunder,y completing 4–0 sweep for NBA Western Conference semi-finals on Monday. Di 41-year-old basketball star still deliver strong performance with 24 points and 12 rebounds, but e no fit stop Lakers from crashong out of di playoffs. With dis loss, LeBron now enter […]

todayMay 12, 2026 32

obodo oyinbo

Ukraine and Russia Don Resume War As One Don Kpai

By : Jolayemi Olajide Russo-Ukrainian War don start again as Russia resume drone strikes on Ukraine after a short three-day truce expire on Tuesday. Ukrainian authorities say one person sef don kpai for Dnipropetrovsk region during di renewed attacks, while Kyiv also come under fresh drone threat, with military officials warning residents to stay indoors until air raid alert clear. Di head of Kyiv military administration, Tymur Tkachenko, announce say […]

todayMay 12, 2026 26

OBODO NAIJA

Sowore Backs Aisha Yesufu Senate Bid, Say Na Di Only Way To Save Nigeria

By : Jolayemi Olajide Activist and former presidential candidate, Omoyele Sowore don throw im support behind fellow activist Aisha Yesufu for her 2027 FCT senatorial ambition. Sowore talk dis on Monday during one interview with news pipo. According to am, politics na the biggest form of activism to save society, as e say people wey wan change the system must join political participation. Cue in sound

todayMay 12, 2026 27

OBODO NAIJA

JAC, FG Start Talks After SSANU, NASU Suspend dia Strike

By : Jolayemi Olajide Joint Action Committee wey include Senior Staff Association of Nigerian Universities and Non-Academic Staff Union of Educational and Associated Institutions wey bin start indefinite strike on April 30, don begin tuk with  Federal Gornment  over dia  renegotiation of 2009 agreement, allowance and welfare issues. On May 11, union leaders announce say dem don suspend di strike after dem receive assurance from gornment renegotiation committee. SSANU National […]

todayMay 12, 2026 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds