News-edi 1

2593 Results / Page 81 of 289

Background

Lagos

How LASEMA do Commando Quench Church Fire for Lagos

By : Jolayemi Olajide Di Lagos State Emergency Management Agency, LASEMA, don Konfam say enemies wan bin disgrace imself, but with dia commando quench di fire wey dem wan use before. According to statement wey Head of Public Affairs, Afolabi Olawale, release on Tuesday, the agency receive emergency calls for dia hotline Dat, one story building bin catch fire on Tuesday for Lagos. And true, true, once dem reach dia, […]

todayMay 13, 2026 15

OBODO NAIJA

Ogun Customs Burst Smugglers, Seize Contraband Goods

By : Jolayemi Olajide Nigeria Customs Service for Ogun Area 1 branch yesterday do small jet li seize 10,126 parcels of Indian hemp wey pipo dey call Ghana Loud, and say di drugs fit reach over N6 billion. Acting Comptroller Olukayode Afeni naim dey konfamate dis mata say dem catch the contraband for different places across Ogun State as dem dey fight smugglers and illegal business. According to am, di […]

todayMay 13, 2026 22

OBODO NAIJA

Protest, Petition Rock APC Cause of Some Failed Screening

By : Jolayemi Olajide Say nor be small gbege for All progressives Congress, dat many aspirants dey complain about di party screening ahead of 2027 election. For states like Kano, Rivers, Kaduna, Benue and Kogi, angry politicians don begin submit petitions and threaten court case over how di process go. Di screening normally na to reduce di number of pipo wey wan contest before party primary, but many dey vex […]

todayMay 13, 2026 13

obodo oyinbo

Israeli Air Strike Kpai 13 for Southern Lebanon as Ceasefire Jam Rock

By : Jolayemi Olajide Israeli air strikes on Tuesday for southern Lebanon, don go kpai at least 13 pipo, as fighting between Israel and Hezbollah continue despite ceasefire attempt. Say  for Kfar Dounine, six pipo naim kpai and seven others wunjur after di strike hit one house and some areas. According to Lebanon state news agency, di attack happen as part of ongoing military exchanges. Later on Tuesday, two paramedics […]

todayMay 13, 2026 26

obodo oyinbo

Macron Konfam say  Hantavirus Dey Under Control for France  After di Outbreak

By : Jolayemi Olajide France Presido, Emmanuel Macron on Tuesday, for Nairobi, Kenya, don share update say,  French authorities dey handle  di hantavirus wey  spread for cruise ship wey dem call MV Hondius. According to Macron,  di French  gornment act fast by putting strict health protocols and emergency response measures in place after  di virus kpai, kpai three pipo. French health officials also konfam say one woman wey catch di […]

todayMay 13, 2026 23

Sport Yarns

Tinubu, CAF Boss Motsepe Meet for Kenya Summit to Discuss Nigerian Football

By : Jolayemi Olajide E belike beta dey come oh as Wi oga Presido Bola Tinubu and CAF Presido, Patrice Motsepe do small two aside for Nairobi Kenya, just after di Africa Forward Summit meeting on Tuesday. For di meeting, Nigeria Football Federation president Ibrahim Gusau, former NFF boss Amaju Pinnick and CAF acting secretary-general Samson Adamu also join Motsepe and Tinubu. According to Gusau, say dem discuss how dem […]

todayMay 13, 2026 33

Sport Yarns

Team Nigeria Start Strong for Accra Athletics Grabbing  2 Medals for Opening Day

By : Jolayemi Olajide Team Naija dey represent wetin nor good for di  2026 African Senior Athletics Championship, for Accra, Ghana,  wining  two medals for opening day. Na for women discus event, Divine Oladipo wey dey do her first international outing for Nigeria carry silver medal. Another athlete, Obiageri Amaechi, also add to di success as she win bronze medal for di same event. Team Nigeria dey expect more medals […]

todayMay 13, 2026 25

Sport Yarns

Real Madrid Presido, Florentino Pérez Clear Doubters Say Im Nor Dey Resign

  By: Jolayemi Olajide Real Madrid presido, Florentino Pérez don drop micro soft word say e no dey step down,  despite all di rumors. After a trophyless season, di 79-year-old boss call emergency press conference to clear di air. Pérez come accuse some Spanish media houses say dem dey run wicked  campaign against am. Say like dis im wan contest for another team as Presido of di world biggest football […]

todayMay 13, 2026 26

Entertainment

Popular Nollywood actor, Alex Ekubo, don die at age 40.

By : Jolayemi Olajide Im colleagues for movie industry, including Funke Akindele, Bolanle Ninalowo and Godwin Nnadiekwe, announce the news on Tuesday and dem express deep sadness. Funke Akindele talk for her Instagram story say she try reach am before, but she still remember the good times wey dem share together and pray make im soul rest in peace. Bolanle Ninalowo, wey dey United States, also mourn am, say make […]

todayMay 12, 2026 94

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds