News-edi 2

1844 Results / Page 130 of 205

Background

Lagos

APC Stakeholders For Alimosho Agree Consensus Candidates For Legislative Elections

By: Esther Ayoola Stakeholders for All Progressives Congress (APC) for Alimosho Federal Constituency don agree on consensus candidates for dis coming legislative elections. Dis decision follow meeting wey dem hold for Alimosho Local Gornment Secretariat, with big party leaders like Joke Orelope-Adefulire and Bisi Yusuf supporting di move. Orelope-Adefulire explain say di move, say na to make di party strong and united before general elections. For House of Representatives, dem […]

todayMay 5, 2026 16

Sports

Joshua To Fight First Fight Afta Car Askident To July 25, 2026

By: Esther Ayoola Say like dis, Anthony Joshua don dey prepare to come back to boxing ring. According to promoter, Eddie Hearn on Sunday, di former heavyweight champion go fight again for July, just seven months afta im car askident wey hapun for Naija. Dat crash for December sadly take di lives of two members of im team. Hearn say, dat na past tense now and dat, Joshua dey prepare […]

todayMay 4, 2026 19

Sports

Naija Pick Up Two More Tickets For World Championships For Gaborone Relays

By: Esther Ayoola Team Naija don finish dia race for 2026 World Relays for Gaborone, Botswana with ogbonge wins, grabbing two more tickets for 2027 World Championships for Beijing and one for Ultimate Championship for Budapest. For Day 2 repechage, di mixed 4x400m team, wey get Samson Nathaniel, Mary Kudoro, Chidi Okezie and Patience Okon-George run strong race, finish second with season best time of 3:12.88, behind South Africa. Di […]

todayMay 4, 2026 23

obodo oyinbo

US Secretary Rubio To Visit Vatican, To Settle President Trump And Pope Beef

By: Esther Ayoola US Secretary of State Marco Rubio say like dis, don dey prepare to visit Rome and Vatican dis week. According to Italian gornment source, e go meet Vatican Secretary of State Pietro Parolin and Italy Foreign Minister Antonio Tajani for tuks. Some Italian media tuk say e fit also meet Pope Leo XIV on Thursday, but nobody sabi wetin dem wan discuss yet. Dis visit dey come […]

todayMay 4, 2026 22

National

FG Begin Plans To Bring Citizens Home From South Africa Based On Xenophobia Gbege

By: Esther Ayoola Federal Gornment don start plan to evacuate Nigerians wey dey South Africa, based on xenophobic tension and protest. According to Foreign Affairs Minister Bianca Odumegwu-Ojukwu, wey tuk dis mata on Sunday for her X page, baba Seyi don give order for Nigerians Safety first. Say na about 130 Nigerians don already register for voluntary repatriation flights. Dis evacuation dey happen because of rising protest wey pipo dey […]

todayMay 4, 2026 27

National

Police Sack ASP Nuhu Usman, 4 Others Over Di Killing Of Mene Ogidi

By: Esther Ayoola Di Naija Police force don sack ASP Nuhu Usman and four other officers wey illegal kpai one suspect for Effurun, Delta State. Nor be Amebo again say, police kpai 28-year-old, Mene Ogidi for Warri, and di tin cause serious anger online. Police tuk, tuk, DCP Anthony Placid, naim give dis announcement on Sunday, say dem go sti charge di officers to court for di mata.

todayMay 4, 2026 53

National

How Governor Alia, SGF Akume Take Argue Over APC 2027 Election Ticket

By: Esther Ayoola Say nor small gbege sup for di peace meeting wey George Akume call for All Progressives Congress pipo for Benue state, dat Governor Hyacinth Alia suppose get automatic ticket mata. But afta di meeting for Makurdi, both sides give different meaning to wetin dem agree, especially about who go get automatic ticket. Oga, Secretary to di Gornment of di Federation, Akume explain to journalists di peace waka […]

todayMay 4, 2026 23

National

Obi, Kwankwaso Join NDC For Abuja, Beg Supporters To Join

By: Esther Ayoola Two of Naija top opposition, Peter Obi and Rabiu Musa Kwankwaso on Sunday like dis don buy waka officially join Naija Democratic Congress (NDC). Party big wigs, including leader Seriake Dickson naim welcome dem for di national secretariat for Abuja on Sunday. Afta di joining, Obi and kwankwaso  fry mouth, telling di gorment of di day to allow multi party system exist.

todayMay 4, 2026 15

National

VP Shettima Tell 2026 Hajj Pilgrims To Package Good Behaviour For Saudi Arabia

By: Esther Ayoola Vice Presido, Kashim Shettima don tell Muslims faithfuls wey wan go 2026 Hajj say make dem represent Naija wella and show good character. Oga Vice presido, tuk dis one on Sunday when e flag off di Hajj airlift for Nnamdi Azikiwe Airport for Abuja. Im say, di Pilgrims be like ambassadors of di country, so dem must behave demselves and follow all di rules for Saudi Arabia. […]

todayMay 4, 2026 19

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds