Blog horizontal

Background

obodo oyinbo

Dis Priest Nor Know Say Hin Go Kpai For Church

Catholic priest, Father Patricio Sánchez Molinari, don kapi after one big wooden cross wey dey hang behind am for altar fall ontop im head as e dey celebrate Mass for Our Lady of Perpetual Help Church for Guayaquil, Ecuador. Di askident happen on Saturday as dem dey livestream di church service for social media. According to AP report, di priest no be like say e notice when di cross dey […]

todayOctober 19, 2026 58

Sports

10-Man Rangers Take Work on MC Alger 2 Kondo

Rangers International of Enugu beat Algerian club MC Alger 2-0 inside di first leg of dia CAF Champions League second preliminary round match for Abeokuta. Di Nigerian team play with 10 men from di 13th minute after dia goalkeeper, Lucky Jimoh, collect red card say hin  wunjure MC Alger player Zakaria Naidji. Despite di red card, di Flying Antelopes wait till late inside di match before Kenneth Igboke score penalty […]

todayOctober 19, 2026 11

obodo oyinbo

Macron Vex as France Riot, Say Protesters Go Pay

French Presido Emmanuel Macron don vex oh, scata body for ground dey vex say violent protesters wan brin hin country down. Hin porporly dis mata Inside television tok  Sunday, Macron promise say all di pipo wey dey destroy property, say if hin kramp dem ehn, dem go pay Di country Interior Ministry tok say police gbab almost 2,400 pipo on Saturday alone, as about 1,000 police officers  wunjure for di […]

todayOctober 19, 2026 9

OBODO NAIJA

FCT Minister Wike Clear Rivers Pipo, Say Make Dem Focus

FCT Minister Nyesom Wike dey beg rivers pipo say make dem vote wi oga Presido Bola Tinubu for second term, say hin economic reforms naim be di road wey naija go take grow. Wike tok dis one during one town hall meeting for Ogba-Egbema-Ndoni local gornment area of Rivers State, b4 b4 super eagles Defender and Captain , Joshep Yobo sef stand dia. Di one wey go burst ya head […]

todayOctober 19, 2026 8

Lagos

Lagos Transport Bus Go Jam Pickup Van For Iyana Oworo

Two pipo don dkpeme like dis and two others wunjure for ground  inside motor askident  along Adekunle corridor, very close to Iyana Oworo, Lagos State. Dis  wahala hapun when one Suzuki transport  bus comot go jam  one pickup van. Lagos State Traffic Management Authority LASTMA toktok, Adebayo Taofiq, naim even konfamate di askident inside  statement According by inofrmat by di LASTMA oga, na dia officers help rescue the injured victims, […]

todayOctober 19, 2026 10

obodo oyinbo

Israel Giv Greece 22 Items Wey Dem Thief From Dem

Israel don return 22 ancient artifacts wey dem steal from Greece, as di two country dey use di cultural exchange take make dia relationship strong well-well. Di Israel Antiquities Authority Theft Prevention Unit na dem find di stolen items, even though officials no talk how dem take see dem or how dem take carry am comot from Greece. Greek Minister of Culture, Lina Mendoni, naim receive di ancient objects for […]

todayOctober 14, 2026 9 1

OBODO NAIJA

Atiku Drag Tinubu Govment As Things Dey For Naija

Former Vice Presido Atiku Abubakar, don scata table again oh drop hin mouth odour, drag wi baba presido,  criticise Presido Bola Tinubu over high cost of living and insecurity wey dey make life hard for Nigerians. E tok dis one for im X page on Wednesday,  say na only wicked leader go pretend like say hin understand suffer. Atiku, wey be ADC presidential candidate, say plenty families nor fit afford […]

todayOctober 14, 2026 8 2

OBODO NAIJA

Bad Smell Dey Worry Igbokoda Pipu Since Plane Crash

Nine days don pass since Air Force plane crash for Igbokoda, Ondo State, and till now dem never find di plane and 25 pipu wey dey inside. Igbokoda king, Oba Afolabi Odidiomo, say bad odor and fuel wey enter river don dey worry pipu wey dey use di water cook and do house work. E don beg Federal and Ondo State govos make dem do fast find di bodies and […]

todayOctober 14, 2026 14

Lagos

NAFDAC Seize Fake Drinks Wey Worth Over ₦2 billion for Lagos

NAFDAC don uncover over 20 illegal shops wey dem dey use cook fake drinks for Zamfara Plaza, inside Lagos International Trade Fair Complex, Ojo, on Tuesday, October 13, 2026. Di agency say dem gbab pipo wey dey mix fake drinks, change expiry date for old drinks to make dem look like fresh one and keep drinks wey dem ban for sale. NAFDAC say dem gbab two suspects and carry fake […]

todayOctober 14, 2026 14 4

OBODO NAIJA

APC, APM Dey Drag Each Other On Top Billboard Mata

APC campaign team for Senator Sharafadeen Alli don point finger at supporters of APM Govo candidate, Bimbo Adekanmbi, say na dem damage Alli and im running mate, Soji Adedeji, billboards for different parts of Ibadan on Wednesday. APC say di damage happen for Mokola, Sango, Monatan-Olodo road, Odo-Ona and Toll Gate-Iwo road side of Lagos-Ibadan expressway. But APM fire back, say APC dey lie, just to win Oyo pipu trust. […]

todayOctober 14, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds