Blog masonry

Background

Politics

Peter Obi Say Him And Kwankwaso Get One Goal For Nigeria

By: Kofoworola Olayinka NDC presidential candidate, Peter Obi, don say im and im running mate, Rabiu Kwankwaso, get one common goal despite say dem come from different backgrounds to improve di lifeĀ  of Nigerians, especially poor people. Obi talk dis one for Onitsha, Anambra State, during press conference ahead of di 2027 election. He say Nigeria must invest in people, create jobs and move from importing goods to producing more of wetin Nigerians dey use.

todayAugust 21, 2026 10

Politics

Peter Obi Challenge 2027 Presidential Candidates

By: Mariam Ajayi Peter Obi don officially start campaign for di 2027 presidential election and e challenge other people wey wan become president to come face Nigerians and answer questions about dia plans for di country. Obi talk dis on Friday for press conference for im residence for Onitsha to mark di start of di 2027 presidential and National Assembly campaigns. Di former presidential candidate say nobody wey dey seek Nigeria presidency should hide behind power or send people to […]

todayAugust 21, 2026 9

OBODO NAIJA

Primate Ayodele Don Predict Say Tinubu Fit Move Nigeria Capital Go Lagos If E Win for 2027

By: Mariam Ajayi Primate Elijah Ayodele, Popular cleric don predict say Oga Presido Bola Tinubu fit move capital of Naija from Abuja go Lagos if e win di 2027 presidential election.   Di cleric make di prediction for one video for X as Tinubu dey prepare to get anoda term for office.   Ayodele say if Tinubu win again, Lagos architecture go change and di capital fit move to Epe, Lekki or any other part of di state.   But […]

todayAugust 21, 2026 8

Sports

Arsenal Legend Warn Club Make Dem Think Twice Before Signing Osimhen

By: Mariam Ajayi Arsenal legend Alan Smith don warn di club say Galatasaray striker Victor Osimhen fit no be di right tactical or financial choice for Arsenal as di Premier League champions dey consider whether to sign di Nigerian striker dis summer. Smith tell tv tatafo pipo say Arsenal need a proper centre-forward but dem must make sure say whoever dem sign fit well into Mikel Arteta squad without disturbing di team chemistry.   Osimhen, wey dey play for Galatasaray […]

todayAugust 21, 2026 7

obodo oyinbo

Plane Crash Kill Eight People For Remote US Military Base For Alaska

By: Mariam Ajayi Eight people don die after one civilian plane crash for a remote US military base for Cape Newenham, Alaska, on Thursday, with rescue workers wey reach di scene confirming say nobody survive.   Di Alaskan Command say di plane crash for di airport of a radar station wey dey monitor aircraft movements for Alaska, but dem never reveal who di victims be or wetin dem dey do for di area.   Military say dem don start investigation […]

todayAugust 21, 2026 13

Politics

Imo PDP Dey Demand Arrest Of Orlu Chairman Over Alleged Threat To Opposition

By: Mariam Ajayi Imo State PDP don call for arrest and prosecution of Orlu LGA Chairman, Chris Mbarie, after alleged video wey dey circulate for social media show say e talk say opposition parties no go operate freely for Orlu ahead of di 2027 election.   PDP spokesperson, Lancelot Obiaku, make di demand in a statement on Thursday, saying di alleged remark no be ordinary talk as e fit amount to political intimidation and incitement against opposition members and voters […]

todayAugust 21, 2026 11

Sports

Chelsea ClearĀ  Enzo Fernandez Say E GoĀ  Anywhere

By: Mariam Ajayi Chelsea coachieĀ  Xabi Alonso don drop micro soft update say Enzo FernandezĀ  nor dey for sale.   Aproko pipo bin dey tuk say Manchester City reportedly dey interested in di 25-year-old player Untop transfer update today, na Di Coachie everything how the club dey very happy to keep, dat Enzo Fernandez na sweetheart.  

todayAugust 21, 2026 8

obodo oyinbo

Tears everywia forĀ  Germany as heatwave kpai 14,000 Pipo

By: Mariam Ajayi Nor be small jogolo for Germany, dat dia heatwave don kpai kpai pipo full ground, dat like dis nothing less danĀ  14,000 pipo naim don kpai dis summer alomng According to public health officials, Di Robert Koch Institute say about 9,600 pipo kpai within one week for late June when temperature pass 40 degrees Celsius.   Di institute say people wey dey above 75 years make up di biggest number of di deaths, while heat fit make […]

todayAugust 21, 2026 9

OBODO NAIJA

Shettima Rake Say Tinubu Gornment Working Show for evry naija Communty

By: Mariam Ajayi Wi oga Vice Presido, Kashim Shettima again don wide chest dey spread sayĀ  development opportunity dey tuch all communities for obodo Nigeria.   Shettima fry dis mataĀ  on Thursday for Rivers State when he commission di 33.5-kilometre Elele-Umudioga-Egbeda-Ubimini-Akpabu-Ikiri-Omoku dual carriageway on behalf of President Tinubu.   Shettima say projects like dis dey part of Tinubu Renewed Hope Agenda to improve security, welfare and economic opportunities across di country, dat normally workings choke.

todayAugust 21, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds