Sport Yarns

107 Results / Page 8 of 12

Background

Sport Yarns

Onyinyechi smash world record as Nigeria pack 49 medals for African powerlifting Open

By : Jolayemi Olajide Naija Para lifters set records, Onyinyechi Mark smash both world and African records for the African Open Para-Powerlifting Championships plus as Nigeria pack 49 medals join bodi. Na so Team Nigeria finish for second position with 32 gold, 12 silver, and 5 bronze medals, meanwhile Egypt take first place after dem pack 84 medals total. Onyinyechi show dem pepper for di women’s 67kg category to change […]

todayMay 25, 2026 16

Sport Yarns

Rangers Flog Ikorodu City 2-1 to Carry NPFL Cup for 9th Time

By : Jolayemi Olajide Everywhere stew for Enugu State on Sunday as dem collobi di Nigeria Premier Football League (NPFL) trophy for the ninth time, beating  Ikorodu City 2-1 for inside Lagos , but bad market hit Remo Stars wey go relegation because dem fail to beat Bendel Insurance. The Flying Antelopes enter the pitch with heavy pressure because dem know say. na only win go give dem the cup. […]

todayMay 25, 2026 13

Sport Yarns

Lewis Hamilton Clear Doubts, Say He No Dey Stop F1 Racing

By : Jolayemi Olajide F1 champion Lewis Hamilton don tuk say he no get any plan to stop racing anytime soon and he go sti dey gear up for long time. Even though things rough for am during his first season with Ferrari last year, di 41-year-old superstar Konfam say im contract with di team sti dey till next season. Hamilton clear all doubt as he counter di rumors, inside […]

todayMay 22, 2026 22

Sport Yarns

Ebola Wahala Force DR Congo Team Cancel Kinshasa World Cup Camp

By : Jolayemi Olajide DR Congo national football team don cancel dia three-day World Cup training camp and farewell event for Kinshasa because of di Ebola outbreak wey dey worry eastern part of di country. World Health Organization don declare di Ebola outbreak for Congo and Uganda as serious international health emergency afta over 600 suspected cases and at least 139 suspected deaths. Team tuk, tuk, Jerry Kalemo, sha clear […]

todayMay 22, 2026 26

Sport Yarns

Ronaldo Burst Cry As Im Help Al Nassr Win Saudi League Title

By : Jolayemi Olajide Cristiano Ronaldo fire two goals helping Al Nassr beat Damac 4-1 on Thursday, as dem officially carry di Saudi Pro League title. Di 41-year-old superstar no fit hold body, burst cry, dis na im first major club trophy be this, since im waka from Serie A go Saudi. Ronaldo use one heavy free-kick and another close-range finish, take seal di win, helping Al Nassr to use […]

todayMay 22, 2026 20

Sport Yarns

Lawal Tuk Say NPFL Players Must Use Dia Chance Well For Super Eagles

By : Jolayemi Olajide Former Nigerian international, Garba Lawal, don tell NPFL players say make dem no dull at all as dem get chance to wear Nigeria national football team jersey for di Unity Cup wey dey come. For siddon tuk show, Lawal yarn say make players use dis big chance to show wetin dem get for inside Super Eagles. Di Super Eagles go defend dia Unity Cup title for […]

todayMay 21, 2026 19

Sport Yarns

Chelle Drop Super Eagles List As New Players Join Unity Cup Battle

By : Jolayemi Olajide Super Eagles coachie, Éric Chelle don release squad for Unity Cup plus international friendly matches against Poland and Portugal. Team captain Wilfred Ndidi, Francis Uzoho, Moses Simon and Terem Moffi dey among di players wey make di list. New players like Arthur Okonkwo, Raphael Onyedika and Rafiu Durosinmi sef get first invitation to join di team. Nigeria go face Zimbabwe national football team for Unity Cup […]

todayMay 20, 2026 20

Sport Yarns

Ronaldo Make History Again As Portugal Release World Cup Squad

By: Esther Ayoola Portugal national football team don confirm dia squad for upcoming FIFA World Cup 2026, with Cristiano Ronaldo set to make record sixth appearance for di competition. Head coach Roberto Martinez tuk say di selection carry emotional weight, especially as dem also honour former international Diogo Jota. Di 41-year-old striker being part of di squad mean say, im na one of di first 3 male player ever to […]

todayMay 20, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds