News-edi 1

2593 Results / Page 42 of 289

Background

Sport Yarns

Tobi Amusan Carry Paris Diamond League Gold

By : Jolayemi Olajide Nigeria sprint queen Tobi Amusan don win di women 100m hurdles for Paris Diamond League on Sunday after she run 12.28 seconds, wey equal her season best. She beat Americans Grace Stark wey finish second with 12.38 seconds and Alaysha Johnson wey come third with 12.39 seconds. Amusan recover from behind after Nadine Visser take early lead before she sprint pass everybody to claim di victory. […]

todayJune 29, 2026 12

obodo oyinbo

Pakistan, Afghanistan Face-to-Face as Airstrike Kpai Dozens for Border

By : Jolayemi Olajide See gbege, Pakistan go launch airstrike and send ground troops enter Afghan province, kpaikpai pipo yangayanga on Sunday. Di Taliban gornment for Afghanistan  say at least 36 civilians, including women and children, kpeme inside the attack and over 160 people sustain wound. But Pakistan Information Minister, Attaullah Tarar, change am, say 29 militants st caput  inside di strikes wey target wia di  bad boys dey hide. […]

todayJune 29, 2026 11

OBODO NAIJA

Dickson Beg Obi, Kwankwaso Make Dem No Dump NDC

By : Jolayemi Olajide Senior man leader of di Nigeria Democratic Congrees, Seneta Seriake Dickson don beg Peter Obi, Rabiu Kwankwaso and oda NDC candidates make dem no dump di party after Federal High Court judgment for Lokoja. U sabi Di court cancel im earlier order wey direct INEC to register NDC, say one Peace Movement Party dey claim di party logo. Dickson say make all aspirants remain calm as […]

todayJune 29, 2026 15

Lagos

FG ban Okada, Keke say Make dem avoid, Lagos-Calabar Highway Again

By : Jolayemi Olajide Federal Ministry of Works don ban commercial okada and keke from using Lagos-Calabar Coastal Highway, and the order go start dis week. Federal Controller of Works for Lagos State branch, Olufemi Dare,  naim announce di decision for statement wey dem release on Sunday. According to am, di ban na to protect di lives, to avoid oka and keke drag road with big trailer. E add say […]

todayJune 29, 2026 27

Lagos

Two Trucks, One Car jam each oda  for Gbagada Lagos State Traffic Management Authority

By : Jolayemi Olajide Nor drive wawa, wawa, pipo nor dey hear for di obodo lagos oh, like dis now  Lagos state Traffic pipo, don konfam one serious motor askident wey hapun for Monday morning inside  Gbagada along di express. According to LASTMA, di askident involve two big trucks wey carry cargo and one private car, gbowayi, dem jam demselves. Di agency say emergency responders and tow truck don reach […]

todayJune 29, 2026 20

Sport Yarns

Lewandowski Put Ink For Paper Enter Chicago Fire for America

By : Jolayemi Olajide Poland veteran striker, Robert Lewandowski, don gree to join USA club, Chicago Fire, for dis summer transfer window. Dis move take shape after di 37-year-old striker comot from Barcelona afta di 2025/26 season to touchlight di frequency of di club two weeks ago for America to see how di level be. According to transfer oga, Fabrizio Romano, on Monday, di forward tuk say he dey ready […]

todayJune 29, 2026 16

Sports

From Naija To NBA: Six Players With Nigerian Roots Make Draft

Six players wey get Nigerian roots don enter di 2026 NBA Draft, including Felix Okpara, Otega Oweh, Tobi Lawal and Ugonna Onyenso. Orlando Magic pick Okpara as number 46, while Houston Rockets choose Onyenso as number 53 for di draft. Onyenso start as football player for Nigeria before e switch go basketball after e move go America in 2018 and train for NBA Academy Africa for Senegal. Di Imo-born player […]

todayJune 26, 2026 32

Sports

Na Mbappe Vs Haaland As France Jam Norway

France and Norway go face each oda for crucial World Cup Group I match on Friday, as Kylian Mbappe and Erling Haaland prepare for big goal battle. Mbappe and Haaland don score four goals each for di tournament, just one goal behind Lionel Messi wey get five. Di match go happen for Foxborough near Boston, and di winner fit finish top of di group. France get small advantage because of […]

todayJune 26, 2026 32

obodo oyinbo

America Send Support To Venezuela To Rescue Earthquake Victims

America don send military and rescue support go Venezuela after two strong earthquakes of 7.2 and 7.5 magnitude kill at least 188 people. Di earthquakes destroy plenty buildings, damage di country main airport and leave many people trapped under rubble. US Southern Command talk say dem go help rescue teams find survivors, check di damage and deliver emergency help to victims. America also deploy USS Fort Lauderdale, USS Billings, C-17 […]

todayJune 26, 2026 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds