News-edi 1

2345 Results / Page 40 of 261

Background

obodo oyinbo

Trump Ready Body For NATO Summit For Turkey

US Presido Donald Trump don dey ready body to attend di NATO summit inside Turkey dis July. Dis na according to wetin Secretary of State Marco Rubio talk. Rubio clear di air say the US still dey inside theĀ  NATO security alliance, but things gats change to tighten US and NATO. U sabi say, dis Wahala start as European countries refuse to join hands with US and Israel to fight […]

todayJune 4, 2026 8

south west

South-West Gofnors Join Bodi To Fight Crime As Court Jail Owo Church Attackers

Gofnor Lucky Aiyedatiwa of Ondo State don clear matas say all the South-West gofnor dem deyĀ  join bodi work to secure the region. Di gofnor yarn dis one on Wednesday after one High Court for Abuja jail four pipo wey get hand for di bad attack wey happen for St. Francis Catholic Church inside Owo town back for 2022. Aiyedatiwa explain say, diĀ  govos even meet for Ibadan inside Oyo […]

todayJune 4, 2026 15

Sport Yarns

Messi collobi anoda big award, di ‘Princess of Asturias’ award for sports

By : Jolayemi Olajide Argentinian football legend, Lionel Messi, don win oda senior man award again oh, di Princess of 2026 Asturias Award for Sports based on im tear-rubber performance for football. The foundation wey dey in charge of the award give the updates on Wednesday say dem choose Messi because of im worldwide impact. The 38-year-old superstar start im career from Newell’s Old Boys youth team before im travel […]

todayJune 3, 2026 13

obodo oyinbo

Trump blow hot forĀ  Netanyahu say im dey find way to endĀ  Middle East war

By : Jolayemi Olajide US Presido,Ā  Donald Trump don drop micro soft word oh, say im tireĀ  Israel Prime Minister, Benjamin Netanyahu, beta warning forĀ  phone call. Trump yarn dis one forĀ  interview on Wednesday say di way netanyaho dey manhandle Beirut, Lebanon, e nor make brian at all. Reports from Axios and ABC News talk say Trump dey fear say if Israel go bomb Beirut, e go scatter the […]

todayJune 3, 2026 13

OBODO NAIJA

Senate Nack Federal GornmentĀ  Akpako for HeadĀ  Say Make Dem Sharply Rescue Oyo kidnap victims

  Nna wa o, for inside Abuja, the Senate don nack Federal Gornment and security people strong Akpako for head sayĀ  make dem sharply rescue the Oyo State school students and teachers Wey bad boys kidnap. Na Senator Abdulfatai Buhari carry the mataĀ  tuk firstĀ  say around 46 people dey inside the kidnappers net. WhileĀ  Senator Adams Oshiomhole tuk about o how the military dey spendĀ  money Wey dem dey […]

todayJune 3, 2026 13

OBODO NAIJA

Court sentence four Owo church attackers to death, release one personĀ 

By : Jolayemi Olajide Federal High Court for Abuja don sentence four guys to death by hanging because of the deadly attack wey dem do for Saint Francis Catholic Church for Owo, Ondo State. Justice Emeka Nwite convict di four bad boys on Wednesday after the judge see say di evidence wey DSS bring clear wetin nor good, say dem be part of diĀ  terrorist group wey commit the crime. […]

todayJune 3, 2026 11

Lagos

Lagos Goment Carry 45 Beggars Commot For Oshodi, Agege And CMS

By : Jolayemi Olajide Lagos State Goment don carry 45 beggars, including grown-up pipo and pikin dem, commot from road during enforcement operation for Oshodi, Agege and CMS. Commissioner for Environment and Water Resources, Tokunbo Wahab, yarn dis tori for statement wey im post for im X page on Wednesday. According to am, dem arrest 22 beggars for Oshodi and Agege, and di people wey dem carry include adults and […]

todayJune 3, 2026 11

OBODO NAIJA

Wike Tell Police Say Make Dem Arrest Pipo

By : Jolayemi Olajide FCT Minister Nyesom Wike don order security agencies on Wednesday, June 3, make dem arrest any person wey dey drop former President Goodluck Jonathan picture everywhere for Abuja to cause political katakata. Wike yarn say e pure wrong make anyone dey parade Jonathan as presidential candidate when di man himself never use e own mouth talk am. Di minister clear air say candidate na person wey […]

todayJune 3, 2026 311

OBODO NAIJA

How N100k Minimum Wage Fit Kill Small Business

By : Jolayemi Olajide Private sector pipo don raise alarm say make nobody force dem to pay N100,000 minimum wage like some states dey do. Business groups yarn say na only few big companies fit afford am, while small and medium shops dey suffer inflation, fuel wahala, light bill and customer scarcity. Di warning land as talk dey fly about new general minimum wage, with some governors already lifting workers […]

todayJune 3, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds