News-edi 2

1832 Results / Page 51 of 204

Background

obodo oyinbo

Russia Embassy Deny Say E Dey Recruit Colombian Fighters for Ukraine War

By: Yusuf Abuh Russia embassy for Colombia don deny allegation say e get hand for network wey dey recruit Colombian mercenaries to fight for Ukraine war. Di embassy tok dis one on Wednesday after Colombian news outlet Noticias Caracol publish investigation on Monday wey claim say Moscow dey use Colombians support dia war against Kyiv. According to di embassy, dem no get any connection with di recruiters wey di report […]

todayAugust 6, 2026 13

OBODO NAIJA

Navy Burst Illegal Refinery, Recover 85,300 Litres of Stolen Crude

By: Yusuf Abuh Nigerian Navy don burst two illegal refinery sites and recover about 85,300 litres of suspected stolen crude oil as dem continue dia fight against crude oil theft for Rivers State. Navy Director of Information, Captain Abiodun Folorunsho, tok dis one on Thursday, say di operation happen for Ogba-Egbema-Ndoni axis under Operation Delta Sentinel. According to am, Navy officers discover and scatter di illegal refining sites plus one […]

todayAugust 6, 2026 29

south west

Atiku Blast EFCC, Say Dem Dey Chook Hand for Osun Election

By: Yusuf Abuh Presidential candidate of African Democratic Congress, Atiku Abubakar, don accuse EFCC say dem dey attack democracy after dem freeze Osun State Gornment statutory allocation account few days before Saturday gofnorship election. Atiku tok dis one on Thursday for Abuja through statement wey im Senior Special Assistant on Public Communication, Phrank Shaibu, release, say di timing of di action no pure at all. According to am, no reason […]

todayAugust 6, 2026 13

Lagos

Lagos Gornment Tell Residents For Lekki, Ikorodu, Ajegunle Make Dem Run From Flood Areas

By: Yusuf Abuh Lagos State Gornment don tell people wey dey stay for Lekki, Ikorodu, Ajegunle and Isheri OPIC make dem quickly comot go higher ground as heavy rain fit cause anoda serious flood. Environment Commissioner Tokunbo Wahab yarn dis one for TV on Tuesday, say anybody wey dey flood-prone area no suppose wait until water carry property or put life for danger. Di warning follow heavy rainfall wey start […]

todayAugust 6, 2026 11

Politics

Adeleke Beg Osun People Make Dem Reject APC for August 15 Guber Election

By: Esther Daniel Osun State Gofnor and Accord gofnorship candidate, Ademola Adeleke, don call on voters for Osun State on Thursday make dem reject APC for di August 15 gofnorship election, say na so dem go protect di progress wey im administration don make. Adeleke tok say APC make civil servants suffer during dia time for office by paying half salaries, and say many workers no fit feed dia families […]

todayAugust 6, 2026 17

OBODO NAIJA

Navy Burst Illegal Refining Sites, Recover 85,000 Litres of Stolen Crude

By: Esther Daniel Di Nigerian Navy don burst two illegal refining sites and recover over 85,000 litres of suspected stolen crude oil for Ogba-Egbema-Ndoni, Rivers State, during Operation Delta Sentinel. Navy Director of Information, Captain Abiodun Folorunsho, tok dis on Thursday, say di operation stop another illegal refining network wey criminals bin try reactivate. According to am, di discovery happen few days after another similar raid for di same area, […]

todayAugust 6, 2026 13

Sports

Super Falcons Scatter Egypt 6-2, Enter WAFCON Quarter-Final with Style

By: Esther Daniel Nigeria Super Falcons don beat Egypt 6-2 for Tuesday night match for Casablanca, Morocco, secure dia place for di quarter-final of di 2026 Women Africa Cup of Nations after dem must win to qualify. Asisat Oshoala open di scoring for 21st minute through penalty after VAR confirm handball, before Gift Monday add di second goal for first-half injury time. Egypt manage score one penalty before halftime through […]

todayAugust 6, 2026 23

obodo oyinbo

Middle East War, Iran, US Near Peace Deal

By: Esther Daniel Iran don yarn say dia agreement with Oman to reopen Strait of Hormuz don nearly set finish after both countries agree on di route wey ships go dey follow. US Presido Donald Trump still dey tok say America and Iran dey discuss matter, and im say e prefer make dem settle am with dialogue instead of war. For anoda side, Yemen Houthis claim say dem attack two […]

todayAugust 6, 2026 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds