News-edi 1

2592 Results / Page 8 of 288

Background

Health

Erectile Dysfunction: Why Some Gbola No Dey Stand?

By: Jolayemi OlajideĀ  For many men, di entire wahala dey start with one embarrassing night. Di mind dey ready for action, body dey hot, but di machine go just sleep flat like bicycle tyre wey leak. When dis kind format come dey repeat back to back, shame and di fear say boys go yeye am go make di man go hide inside silence. Dis na wetin plenty men dey face […]

todaySeptember 18, 2026 52 4

Sports

Chelle Drag Osimhen Wey Get Wunjury Enter Team List For 2027 AFCON Qualifiers

Super Eagles Oga Coach Ɖric Chelle don shock football fans as e drag injured Victor Osimhen join team list for 2027 AFCON qualifiers, now pipo dey wonderment wetin im e wan carry am do abi na hin mask e wan use take threaten opponent. Di Galatasaray goal-machine dey suffer waist-groin pain, lack of doing, but Chelle say make e still come face Madagascar for Uyo on September 25 and Guinea-Bissau […]

todaySeptember 18, 2026 18

obodo oyinbo

Iran Army Boys Strike Oil Tanker For Strait Of Hormuz

Iran Revolutionary Guard boys announce on Friday say dem shoot one oil tanker inside Strait of Hormuz after di ship try pass without paying dem money. British maritime agency konfamate say explosive hit di vessel on Friday before di crew quench di fire. Di military boys declare say dem attack di ship because e try illegal passage through di route.   Read more tori for here:https://konfamfm.com/iran-guards-say-dem-attack-oil-tanker-for-strait-of-hormuz/

todaySeptember 18, 2026 17

OBODO NAIJA

Wear APC Cap Or Commot Park – Esan West LGA Boss Tok

E don red yo, Okpebolo promise, na di pipo dey hear am, like dis na Esan West LGA Chairmo, Oga Blessing Ebhodaghe don order transport drivers for Edo State, say dem gat wear APC caps, cause any kpoko, di person go chop fine. Ebhodaghe give dis order on Thursday for motor park to hellep baba Govo, Monday Okpebholo, gather 2.5 million votes give Presido, Bola Tinubu for 2027 election. Di […]

todaySeptember 18, 2026 12

Lagos

Jaguda Boys Attack Woman SUV For Festac

Nor be small tin for FESTAC, Over 20 jaguda boys gather on top one woman SUV inside Festac Town on Thursday after one okada rider crash enter her car. Eyewitnesses stand look like film until one good Samaritan run go call police make dem come chase dem away. As by di time wi package dis report, lagos police command never fry mouth, so di full gist never come out.

todaySeptember 18, 2026 14

Sports

Must Read: Di Reason Why Man United Comot For Carabao Cup

First Half As we enter di 10th minutes for Manchester United Carabao Cup match against Brighton, everything dey shine shine for United as Young winger,Ā  Shea Lacey tear net with debut goal. Mason Mount follow am two minutes later with better volley wey bounce for ground before e touch net, and united dey lead 2-0, Old Trafford dey shake, and di night dey look like another step forward for Michael […]

todaySeptember 18, 2026 22

Education

Must Read: How Anxiety Fit Affect University Students

By: Mariam Ajayi When School Pressure Too Much: Understanding Anxiety Among University Students University life suppose be time to discover yourself, gain independence and prepare for life after school. But for plenty students, e fit also come with plenty pressure. Lecture dey, assignment dey, exam dey, result dey to worry about. Apart from school work, students fit also dey face money problem, family expectations, relationship matter, pressure from friends and […]

todaySeptember 17, 2026 122 509

Entertainment

Must Read: Nollywood Stars Wey Naija Lose For 2026

By: Ayobami Dada For Nollywood, death no be only about losing actor, e mean say we don lose voices, characters, memories and part of Naija culture wey dem actors help preserve through their work. 2026 don be one painful year for Naija film industry, as actors from different generations don kpai. Some of dem na veterans wey hellep build Nigerian theatre, television and movie industry, while some na younger actors […]

todaySeptember 17, 2026 153 30

Sports

Axel Witsel Hang Him Boot for Belgium National Team

Veteran midfielder Axel Witsel don announce say e don retire from international football on Wednesday, after e represent Belgium 140 times. Di 37-year-old play im last game for Belgium for July, when dem lose 2-1 to Spain for World Cup quarter-final. Witsel first play for Belgium in 2008 and e become important player for di country golden generation, alongside players like Kevin De Bruyne, Romelu Lukaku and Eden Hazard. But […]

todaySeptember 17, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds