News-edi 1

2592 Results / Page 5 of 288

Background

obodo oyinbo

Trump Explain How di War for Iran Go Take End

US Presido, Donald Trump don drop mouth odour say di war with Iran go soon end and leak sand swear say Tehran nor go ever get nuclear weapon. Im fire dis mata for hin Truth Social dat, Iran tru-tru  dey feel US oddour for di straight of Hormuz. Meanwider, Iran revolutionary guard  drop open letter for US voters, begging dem make dem change am for Trump gornment for di upcoming […]

todaySeptember 30, 2026 12

Sports

Area Scarra As Speed Darlington And Carter Efe Clash

Carter Efe and Speed Darlington don show demsef unto who get mouth odour pass for dia  Ring Independence Day fight press conference wey happen for Tuesday. Dis one sef hapun for Balmoral Convention Centre, Sheraton, Ikeja, Lagos, ahead of dia October 1 fight. Di matter get worse when Speed Darlington kick birthday cake wey dem bring for Carter Efe presentation, while Phyna and Nkechi Blessing sef exchange hot words. Pipo […]

todaySeptember 30, 2026 12

Articles

Must Read: Who You Dey Dress For?

Who You Dey Dress For? Yourself, Your Partner Or Social Media? Understanding Fashion Ethics, Personal Expression and di Responsibility Behind Wetin We Dey Wear By Kofoworola Olayinka  Fashion na more than di clothes wey we put for body. E be one way wey pipu dey express themselves, communicate dia identity, represent dia culture and show how dem want make di world see dem. From traditional attire wey we wear go […]

todaySeptember 28, 2026 14

Sports

Chelle Say Three Points Na Our Target Against Madagascar

Super Eagles coach, Eric Chelle, don assure Nigerians say hin boys ready to fight for di three points against Madagascar for dia 2027 AFCON qualifier for Uyo. Chelle give di assurance on Thursday during pre-match press conference as Nigeria dey prepare for Friday’s big game. He say di team don put the result of dia last World Cup qualifier behind dem and dem don focus fully on Madagascar. Chelle say […]

todaySeptember 25, 2026 13

obodo oyinbo

41 Pipu Kpai As Boat Turn Upside Down For DRC

Nor be small shege Congo dey see, today Ebola tomorrow askident. Water just swallow one boat for Lake Tanganyika for Democratic Republic of Congo, kpai kpai at least 41 pipo, while 49 pipo manage escape. Dis latest badness for Congo don dey make pipu dey ask whether, spiritual problem Congo dey face so, as dia village pipu nor wan allow anybody rest for bad news. According to gbeboro doings,  say […]

todaySeptember 25, 2026 14

Lagos

Lagos Gornment Bring Better Policy Wey Go Stop SGBV

Lagos State Gornment don carry new style enter mata, bring ogbgongelicious law way dem wan use rasckal sexual and gender based violence. Na area  Mama of  Lagos, first lady,  Dr. Ibijoke Sanwo-Olu, carry mata for head power dis law  on Thursday, she porporly marras say, di  policy na proper jazz to hold wicked for pipo neck for house, school, and office. To tell how e serious reach, Ibijoke carry microphone  […]

todaySeptember 25, 2026 16

Entertainment

Olu Jacobs Family Announce Funeral Plans

Family of veteran Naija actor, Oludotun Baiyewun Jacobs, wey everybody know as Olu Jacobs, don announce plans for im burial, as Night of Tributes go hold for Lagos on September 30, 2026. Im wife, veteran actress Joke Silva, sign di letter on behalf of di family and send am to Presido Bola Tinubu, as she thank am for di condolence message after Olu Jacobs kpai. Joke Silva say di family […]

todaySeptember 24, 2026 14

Sports

Super Eagles Fans Believe Say Nigeria Go Beat Madagascar

As 2027 AFCON qualifier dey come, some Super Eagles fans don show confidence say Nigeria go beat Madagascar. Nigeria and Madagascar go play dia opening 2027 AFCON qualifier on Friday, September 25, for Godswill Akpabio International Stadium, Uyo, Akwa Ibom. According to reports, both teams train separately for Uyo on Tuesday as dem continue preparations for di match. And fans tell tori pipo for Lagos on Wednesday say Naija get […]

todaySeptember 24, 2026 17

obodo oyinbo

Childrensis For Iran Don Resume School

Pikin dem for Iran don return school on Wednesday after months wey war for Middle East force schools to close, including one attack on school wey kpai about 150 pipu. For Minab on Wednesday, Iran Vice Presido for Science and Technology, Hossein Afshin, ring school bell to mark di start of di new term, while Presido Masoud Pezeshkian hold di official welcome ceremony two days earlier before e travel go […]

todaySeptember 24, 2026 11

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds